Di seguito il testo della canzone Koroba , artista - Tiwa Savage con traduzione
Testo originale con traduzione
Tiwa Savage
I no come this life to suffer
If I follow politician
You go hear am for paper
Them go call am prostitution
Who no like enjoyment?
If money dey for pocket
Shebi na national budget o?
We go blow am like trumpet
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
He say darling I’m watching you
Small thing you turn mugu
You come dey shout ole
The money you no work for
Bad commando
You carry overload
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
I don’t mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
I no mean to bother you, at all
Monkey dey worki bamboo dey chop
Kila me ti, tell me say you talk and do oga
Tell me wetin you fi do
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koroba, koroba, koroba
Koro, oya carry am
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya everybody carry your something
Non vengo in questa vita a soffrire
Se seguo il politico
Vai sentimi per la carta
Vanno a chiamare la prostituzione
A chi non piace il divertimento?
Se i soldi sono in tasca
Shebi na bilancio nazionale o?
Suoniamo come una tromba
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya portami
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya portami
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya portami
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya, tutti portate il vostro qualcosa
Dice tesoro che ti sto guardando
Piccola cosa che diventi mugu
Vieni a gridare ole
I soldi per cui non lavori
Cattivo comando
Ti porti sovraccarico
Yawa dey, igboro
Sho wole, ko wole
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya portami
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya portami
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya portami
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya, tutti portate il vostro qualcosa
Non intendo disturbarti affatto
Monkey dey worki braciola di bambù
Kila me ti, dimmi dì che parli e fai oga
Dimmi wetin you fi do
Non intendo darti fastidio, per niente
Monkey dey worki braciola di bambù
Kila me ti, dimmi dì che parli e fai oga
Dimmi wetin you fi do
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya portami
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Koro, oya portami
Koroba, Koroba, Koroba, Koroba
Koro, oya portami
Koroba, koro, kuru, koroba, koroba
Oya, tutti portate il vostro qualcosa
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi