Na God - Duncan Mighty
С переводом

Na God - Duncan Mighty

  • Альбом: Legacy (Ahamefuna)

  • Anno di rilascio: 2011
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 5:29

Di seguito il testo della canzone Na God , artista - Duncan Mighty con traduzione

Testo " Na God "

Testo originale con traduzione

Na God

Duncan Mighty

Оригинальный текст

Wene Mighty

It’s another hot one

Wene mighty lei

you you you you…

No matter what you do.

No be everybody we go like you

Even if you be the world’s best some people go de call you oluku

…call you oluku

But I know say who Chineke don bless no man can curse

…no man no man

I no need to rush, rush

Cuz I de tek am by force, force

Omo nobody can stop o, stop o

Omo na God, na God na God…

you you you you…

nanannananana…

So many know me as otu badu… otu badu

Wetin Baba God do for me, I de shine no be iche badu

Some people go de binu for yo

At the same time go dey jolly wit you

I wonder why this life na your paddy be the person we go spoil your day

No happy to dey see your face

I wonder why dem forget say: Ihe etinyere gi bu agu na onu

Something we dey for God hand eh

Ekwensu aga emetu ya aka?

No way

Onye iro aga emetu ya aka?

No way

O no O no O no I say…

Woaaaahhh wana wana o

My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek you live am for God eh, show it to God eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

a na na na na na na

No matter what you do.

No be everybody we go like you

Even if you be the world’s best some people go de call you oluku

…call you oluku

But I know say who Chineke don bless no man can curse

…no man no man

I no need to rush, rush

Cuz I de tek am by force, force

Omo nobody can stop o, stop o

Omo na God, na God na God…

you you you you…

nanannananana…

So when things fall apart, and for the center sey e no go fit hold

Olikwa dem wish you go down, dem never know the plan of the lord

My broda neva neva mind dem.

U betta neva neva mind dem

We are gonna conquer, whether na for hunger

I no go surrender, cuz I know jehovah

Alpha and Omega

If I call him Allah, Him go give me power, wey go mek me hamma

I go tuwara ya mma mma

si ya na' omela

He’s my defender

Oooooo

Woaaaahhh wana wana o

My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, I thank the lord o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek you live am for God o, show it to God o

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

a na na na na na na

O boy na ma broma is the best

Ona maruna wene mighty

So put your best in what you’re doing

Mek you no despise your little beggining

If you think say na left dem go fail you

If you think say na right dem go laugh you

When you turn around… dem go gbalaga

Betta put your head down-oooo

And look up to the sky yeaaaa

And pray to God to help you now

Woaaaahhh wana wana o

My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh

Gbalagala O

Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek you live am for God eh, show it to God eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you

a na na na na na na

No matter what you do.

No be everybody we go like you

Even if you be the world’s best some people go de call you oluku

…call you oluku

But I know say who Chineke don bless no man can curse

…no man no man

I no need to rush, rush

Cuz I de tek am by force, force

Omo nobody can stop o, stop o

Omo na God, na God na God…

you you you you…

nanannananana…

Right about now, Kunsi I and I

A me man, holy man and bad man

Duncan Mighty sekkle down wit da metal dance

una lekwu una want so

una don’t know?

a Duncan Mighty production

Cool

Yayow, watcha, it’s a Port Harcourt west song…

Перевод песни

Wene potente

È un altro caldo

Wene possenti lei

tu tu tu tu...

Non importa quello che fai.

No essere tutti, andiamo come te

Anche se sei il migliore del mondo, alcune persone ti chiamano oluku

...chiamarti oluku

Ma so dire chi Chineke non benedica nessun uomo può maledire

...nessun uomo nessun uomo

Non ho bisogno di correre, correre

Perché I de tek sono per forza, forza

Omo nessuno può fermarsi o, fermati o

Omo na Dio, na Dio na Dio...

tu tu tu tu...

nanannananana…

Molti mi conoscono come otu badu... otu badu

Wetin Baba God do for me, I de shine no be iche badu

Alcune persone vanno de binu per te

Allo stesso tempo, divertiti con te

Mi chiedo perché questa vita e la tua risaia sia la persona con cui andiamo a rovinarti la giornata

Non sono felice di vedere la tua faccia

Mi chiedo perché dem dimenticare dire: Ihe etinyere gi bu agu na onu

Qualcosa che desidereremmo per la mano di Dio eh

Ekwensu aga emetu ya aka?

Non c'è modo

Onye iro aga emetu ya aka?

Non c'è modo

O no O no O no dico...

Woaaaahhh wana wana o

La mia vita nelle mani del mio Signore ha reso il mio nemico a gbalaga e gbalagala eh

Gbalagala O

Sì, na na na na na na na, grazie al signore o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek tu vivi sono per Dio eh, mostralo a Dio eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, tu tu tu

a na na na na na na na

Non importa quello che fai.

No essere tutti, andiamo come te

Anche se sei il migliore del mondo, alcune persone ti chiamano oluku

...chiamarti oluku

Ma so dire chi Chineke non benedica nessun uomo può maledire

...nessun uomo nessun uomo

Non ho bisogno di correre, correre

Perché I de tek sono per forza, forza

Omo nessuno può fermarsi o, fermati o

Omo na Dio, na Dio na Dio...

tu tu tu tu...

nanannananana…

Quindi quando le cose vanno in pezzi, e per il centro sey e no vai in forma, tieniti

Olikwa dem ti auguro di andare giù, dem non conoscere mai il piano del signore

My broda neva neva mind dem.

U betta neva neva mind dem

Conquisteremo, anche per fame

Non mi arrendo, perché conosco Geova

Alfa e Omega

Se lo chiamo Allah, Lui va dammi il potere, noi vai mek me hamma

Vado tuwara ya mma mma

si ya na' omela

È il mio difensore

Ooooo

Woaaaahhh wana wana o

La mia vita nelle mani del mio Signore ha reso il mio nemico a gbalaga e gbalagala eh

Gbalagala O

Sì, na na na na na na na, ringrazio il signore o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek tu vivi sono per Dio o, mostralo a Dio o

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, tu tu tu

a na na na na na na na

O boy na ma broma è il migliore

Ona Maruna Wene potente

Quindi metti il ​​meglio in ciò che stai facendo

Non disprezzare il tuo piccolo inizio

Se pensi di dire che non hai lasciato andare, fallisci

Se pensi di dire no, va bene, ridi

Quando ti giri... dem go gbalaga

Betta abbassa la testa-oooo

E guarda al cielo sìaaa

E prega Dio di aiutarti ora

Woaaaahhh wana wana o

La mia vita nelle mani del mio Signore ha reso il mio nemico a gbalaga e gbalagala eh

Gbalagala O

Sì, na na na na na na na, grazie al signore o

o-o-o-, na-na-a, o-o-o-

Mek tu vivi sono per Dio eh, mostralo a Dio eh

Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, tu tu tu

a na na na na na na na

Non importa quello che fai.

No essere tutti, andiamo come te

Anche se sei il migliore del mondo, alcune persone ti chiamano oluku

...chiamarti oluku

Ma so dire chi Chineke non benedica nessun uomo può maledire

...nessun uomo nessun uomo

Non ho bisogno di correre, correre

Perché I de tek sono per forza, forza

Omo nessuno può fermarsi o, fermati o

Omo na Dio, na Dio na Dio...

tu tu tu tu...

nanannananana…

In questo momento, Kunsi io e io

Un me uomo, sant'uomo e uomo cattivo

Duncan Mighty si diverte con la danza metal

una lekwu una vuole così

uno non lo so?

una produzione Duncan Mighty

Freddo

Yayow, guarda, è una canzone dell'ovest di Port Harcourt...

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi