Hypocrite - Falz, Demmie Vee
С переводом

Hypocrite - Falz, Demmie Vee

  • Год: 2019
  • Язык: Inglese
  • Длительность: 3:43

Di seguito il testo della canzone Hypocrite , artista - Falz, Demmie Vee con traduzione

Testo " Hypocrite "

Testo originale con traduzione

Hypocrite

Falz, Demmie Vee

Оригинальный текст

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

People just dey do like say na dem be Jesus

People so wicked but they so religious

Who dey calculate

E no dey show the figures

Who dey demosnstrate wey dem run leave us

People too complain but they fear to speak up

You don’t want to die but nothing to live for

Christian and corrupt no suppose be mixture

Real mosu lo mi no suppose dey thief jor

Real talk no be fight rara

Everybody get fault for inside matter

We dey talk human right

We no be specter

Who are we to crucify the homosexuals?

Most of una don dey involved from time

But no be anybody business who you wan climb

You dey form gentle man when we dey with you

But you go still go home beat your wife to stupor

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Nobody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Pastor wey dey do like say e no be sinner

I see the speck in you eye

No dey point finger

What about the really greedy politician

Acting like you really care for the layman

And what about even you voters

Wey dey act like say you only see two jokers

Recycle the same corrupt men

Later you complain, you say you hate government

And the fake prophet

Some dey for convent

With underage boys

Wey dem make boyfriend

And you claim consent

When you messing with a minor

Some say na devil box oh

No telli for their parlour

Eh eh

Because she no be virgin

You no meet am well

But the one wey tie scarf

You no give am hell

But you say you no dey smoke

You no dey drink liquor

But your heart dey evil

Shey you see the picture

People just dey do like say dem no dey shit

People just dey do like say dem no dey breath oh

People just dey do like say dey get superpower

People just dey do like say dem no dey weak oh

Ah ah ah ah ah

Somebody wan dey sow where e no dey reap oh

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Eh ah

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Oh na na

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Of course I know say truth is bitter

Bitter gidi gan pass bitter leave oh

What is the essence of debating

When we know the truth in our mind

Why you come dey do like say you no dey shit

Why you come dey do like say you no dey love oh

We no fit be the same

Everybody is a motherfucking hypocrite oh

Перевод песни

La gente fa semplicemente come dire dem no dey merda

Le persone semplicemente fanno come dire dem no dey respiro oh

Le persone semplicemente fanno come dire che ottengono superpoteri

Le persone semplicemente fanno come dire dem no dey debole oh

Ah ah ah ah ah

Nessuno vuole seminare dove e non raccogliere oh

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Eh ah

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Oh na na

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Alla gente piace solo dire na dem be Gesù

Persone così cattive ma così religiose

Chi calcolano

E no mostrano le cifre

Chi ha dimostrato di voler scappare ci lascia

Anche le persone si lamentano ma hanno paura di parlare

Non vuoi morire ma niente per cui vivere

Cristiano e corrotto non suppongono essere un miscuglio

Real mosu lo mi no suppone dey ladro jor

Vero discorso no be fight rara

Tutti hanno colpa per la materia interna

Parliamo di diritti umani

Non siamo uno spettro

Chi siamo noi per crocifiggere gli omosessuali?

La maggior parte di una don dey è stata coinvolta da tempo

Ma non essere nessuno che vuoi scalare

Sei un uomo gentile quando siamo con te

Ma tu vai ancora a casa picchia tua moglie fino allo stupore

La gente fa semplicemente come dire dem no dey merda

Le persone semplicemente fanno come dire dem no dey respiro oh

Le persone semplicemente fanno come dire che ottengono superpoteri

Le persone semplicemente fanno come dire dem no dey debole oh

Ah ah ah ah ah

Nessuno vuole seminare dove e non raccogliere oh

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Eh ah

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Oh na na

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Il pastore a loro piace dire di non essere peccatore

Vedo il puntino nei tuoi occhi

Nessun dito puntato

Che dire del politico davvero avido

Comportandoti come se tenessi davvero al profano

E che dire anche di voi elettori

Si comportano come se si vedessero solo due jolly

Ricicla gli stessi uomini corrotti

Più tardi ti lamenti, dici che odi il governo

E il falso profeta

Alcuni dey per convento

Con ragazzi minorenni

Diciamo che faremo il fidanzato

E tu richiedi il consenso

Quando scherzi con un minorenne

Alcuni dicono che non è una scatola del diavolo oh

No telli per il loro salotto

Eh eh

Perché lei non essere vergine

Non ti incontri, sto bene

Ma l'unica sciarpa da annodare

Non mi dai l'inferno

Ma dici che non fumi

Non bevi liquori

Ma il tuo cuore è malvagio

Ehi, vedi la foto

La gente fa semplicemente come dire dem no dey merda

Le persone semplicemente fanno come dire dem no dey respiro oh

Le persone semplicemente fanno come dire che ottengono superpoteri

Le persone semplicemente fanno come dire dem no dey debole oh

Ah ah ah ah ah

Qualcuno vuole seminare dove non raccoglie oh

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Eh ah

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Oh na na

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Ovviamente so dire che la verità è amara

Amaro gidi gan passare amaro congedo oh

Qual è l'essenza del dibattito

Quando conosciamo la verità nella nostra mente

Perché vieni, ti piace dire che non sei una merda

Perché vieni, ti piace dire che non ti amano oh

Non possiamo essere gli stessi

Tutti sono un fottuto ipocrita oh

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi