Di seguito il testo della canzone Get Me , artista - Falz con traduzione
Testo originale con traduzione
Falz
Ah!
Yeah!
Bad guys in the building
Yeah!
I dey for bed since I dey try move
In my 27years I never see this kind groove
We dey fight hangover me and my guy Jones
And I no dey I too dey like booze
You know that kind level wey you don shack to
Wey you see every girl like if I catch you
Lola say she want place
Make we come highschool
Okay thank you
But me I’m quite cool
I don’t know about Jones but use your best effort
I’m a good man I don’t succumb to peer pressure
I shack up I demo
Only for like 10 seconds
For the shortest resistance, I hold the best record
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey prove hard guy
Ah dey there dey form stunt
Me wey no dey smoke ah don clear one blunt
Ah dey mix when already sef guys don drunk
The high come dey be like say e go last one month
She give me space cake
She say guy come chop
Ah say gimme space
Wait my heart wan stop
Ah still try comport
Many guys don knock
Make them like form 12
All my guys don talk
I chop the cake finish
Now ah see the light
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
I no know wetin Jones don add to him Sprite
But na Psalm23 wey my guy dey recite
20 minutes later
Hot don cool down brother
We don stop to bother
Shayo don dey enter
Lola pass the polishi
Make we smoke the claro
I come start to wonder
Let me go for parole
Ooo!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
They don get me
See as fine girl dey wound person
Ah dey form hard when nobody send me
Chai!
they don get me
Ah dey ask Lola why the sun dey rise in the night
Chai!
they don get me
Na Psalm23 wey my guy dey recite
They don get me
Aah!
Dey don get me
See as fine girl dey wound person
I dey form hard when nobody send me
Chai!
They don get me
Ah!
Sì!
I cattivi nell'edificio
Sì!
Desidero andare a letto da quando provo a muovermi
Nei miei 27 anni non ho mai visto questo tipo di groove
Combattiamo per la sbornia di me e del mio ragazzo Jones
E io no, anch'io mi piace l'alcol
Conosci quel livello a cui non ti abitui
Ehi, vedi tutte le ragazze come se ti prendessi
Lola dice che vuole un posto
Facci venire al liceo
Okay grazie
Ma io sono abbastanza figo
Non conosco Jones, ma fai del tuo meglio
Sono un brav'uomo, non cedo alle pressioni dei coetanei
I shack up I demo
Solo per tipo 10 secondi
Per la resistenza più breve, detengo il miglior record
20 minuti dopo
Caldo don raffreddare fratello
Non ci fermiamo a disturbare
Shayo non entra
Lola passa i polishi
Facciamo fumare il claro
Comincio a chiedermi
Fammi andare in libertà vigilata
Non mi prendono
Guarda come una brava ragazza che ferisce la persona
Ah sono duri quando nessuno mi manda
Chai!
Non mi prendono
Ah!
Non mi prendono
Guarda come una brava ragazza che ferisce la persona
Ah sono duri quando nessuno mi manda
Chai!
non mi prendono
Ah, si dimostrano duro
Ah, ecco che fanno acrobazie
Me wey no dey fumo ah don chiaro uno contundente
Ah, mischiano quando già i ragazzi si ubriacano
L'high come dey be come dire e go nell'ultimo mese
Mi dà la torta spaziale
Dice ragazzo, vieni a tagliare
Ah dì dammi spazio
Aspetta che il mio cuore si fermi
Ah prova ancora il comport
Molti ragazzi bussano
Rendili come il modulo 12
Tutti i miei ragazzi non parlano
Trito la finitura della torta
Ora ah guarda la luce
Ah, chiedono a Lola perché il sole sorge nella notte
Non so che Wetin Jones non gli aggiunga Sprite
Ma na Salmo23, il mio ragazzo lo reciterà
20 minuti dopo
Caldo don raffreddare fratello
Non ci fermiamo a disturbare
Shayo non entra
Lola passa i polishi
Facciamo fumare il claro
Comincio a chiedermi
Fammi andare in libertà vigilata
Oooh!
Non mi prendono
Guarda come una brava ragazza che ferisce la persona
Ah sono duri quando nessuno mi manda
Chai!
Non mi prendono
Ah!
Non mi prendono
Guarda come una brava ragazza che ferisce la persona
Ah sono duri quando nessuno mi manda
Chai!
non mi prendono
Ah, chiedono a Lola perché il sole sorge nella notte
Chai!
non mi prendono
Na Salmo23 wey mio ragazzo dey recitare
Non mi prendono
Ah!
Non prendermi
Guarda come una brava ragazza che ferisce la persona
Non sono duro quando nessuno me lo manda
Chai!
Non mi prendono
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi