Talk - Falz
С переводом

Talk - Falz

  • Год: 2019
  • Язык: Inglese
  • Длительность: 2:31

Di seguito il testo della canzone Talk , artista - Falz con traduzione

Testo " Talk "

Testo originale con traduzione

Talk

Falz

Оригинальный текст

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Brother Muric shout finish, we no see am for court

Eh eh, we no see am for court

Election don dey come, they go need your support

Eh eh, they go need your support

Since EFCC burst in, we no see you for club

Eh eh, we no see you for club

And you get legit work o, na wetin you talk

Eh eh, na wetin you talk

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Four year tenure, three year holiday

Eh Eh, three year holiday

Our senator, don dey fight, Kung-fu again

Eh eh, fight Kung-fu again

Shey dem never tire, They wan continue the race?

Eh eh, they wan continue the race

We buy your story, but you no give us change

Eh eh, you no give us change

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Anything I talk make you talk am again

Eh eh, talk am again

Month don end, oga pay salary

Eh eh, oga pay salary

In 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee

Eh eh, Nineteen (19) eight (8) alawee

Instead of may you work, you dey find Alhaji

Eh eh, she dey find Alhaji

You come turn your body to cash and carry

Eh eh, she don de cash and carry

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Na you talk am o

No be me talk am o

Three private jet, you say you buy am for church

Eh eh, say you buy am for church

But your congregation no dey follow fly am of course

Eh eh, dem no dey follow fly am of course

Why your people still dey carry carry eye for someone

Eh eh, dem dey carry eye for someone

Shey I no be person

Cause no be your tribe I come from?

Eh eh, Cause no be your tribe I come from

Small man thief for market

You set fire for em body

Big man thief money we dey hail am like dummy

We dey suffer, we dey smile

We dey fear to talk

My people no get chop, my people no get work

These days we no know if authority dey for office

Cause the yawa wey we see, no be security we you promise

And the cup e don full, we don tire for all the rubbish

All the punishment

Na me talk am o

Перевод песни

Tutto ciò di cui parlo ti fa parlare è di nuovo

Eh eh, parlo di nuovo

Tutto ciò di cui parlo ti fa parlare è di nuovo

Eh eh, parlo di nuovo

Fratello Muric grida fine, non vediamo sono per la corte

Eh eh, non vediamo am per la corte

Le elezioni non arrivano, vanno, hanno bisogno del tuo sostegno

Eh eh, hanno bisogno del tuo supporto

Da quando l'EFCC ha fatto irruzione, non ti vediamo per il club

Eh eh, non ci vediamo per il club

E ottieni un lavoro legittimo o, na wetin che parli

Eh eh, na wetin che parli

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Quattro anni di mandato, tre anni di ferie

Eh Eh, tre anni di vacanza

Nostro senatore, non combatti, di nuovo Kung-fu

Eh eh, combatti di nuovo il Kung-fu

Shey dem non si stanca mai, vogliono continuare la gara?

Eh eh, vogliono continuare la corsa

Compriamo la tua storia, ma tu non ci dai il resto

Eh eh, non darci resti

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Tutto ciò di cui parlo ti fa parlare è di nuovo

Eh eh, parlo di nuovo

Tutto ciò di cui parlo ti fa parlare è di nuovo

Eh eh, parlo di nuovo

Mese non fine, oga paga lo stipendio

Eh eh, oga paga lo stipendio

Nel 2019, Nineteen (19) eight (8) alawee

Eh eh, diciannove (19) otto (8) alawee

Invece di lavorare, trovi Alhaji

Eh eh, troverà Alhaji

Vieni a trasformare il tuo corpo in contanti e trasporto

Eh eh, lei non de contanti e porta

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Na parli sono o

No be me talk am o

Tre jet privati, dici di comprare am per la chiesa

Eh eh, supponiamo che tu compri am per la chiesa

Ma la tua congregazione non ti segue al volo, ovviamente

Eh eh, dem no dey follow fly am ovviamente

Perché la tua gente continua a tenere d'occhio qualcuno

Eh eh, dem tengono d'occhio qualcuno

Ehi, non sono una persona

Perché non essere la tua tribù da cui vengo?

Eh eh, perché non essere la tua tribù da cui vengo

Piccolo ladro per il mercato

Hai dato fuoco a loro corpo

Grande uomo ladro di soldi che saliamo sono come manichino

Soffriamo, sorridiamo

Abbiamo paura di parlare

Il mio popolo non ottenne il taglio, il mio popolo non ottenne il lavoro

In questi giorni non sappiamo se l'autorità sia in carica

Perché lo yawa che vediamo, non sarà la sicurezza che prometti

E la tazza e don piena, non ci stanchiamo per tutta la spazzatura

Tutta la punizione

Na me talk am o

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi