Abule - Patoranking
С переводом

Abule - Patoranking

Альбом
Three
Год
2020
Язык
`Inglese`
Длительность
199190

Di seguito il testo della canzone Abule , artista - Patoranking con traduzione

Testo " Abule "

Testo originale con traduzione

Abule

Patoranking

Оригинальный текст

Hold am tight

Hold am jeje

This is another story o

For my mind

Make I tell you wetin happen for Abule

Bout this big party inside my Abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him girlfriend Shile

Ghetto girls them dey like Takasufe

So many pretty girls dey inside my mule

I just dey wonder say which kind party eh

Everything yapa everything dey

Aaah oshe

I get many girls wey them dey come from Mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Meg Thee Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

That’s why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Omoge whine am you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way to Niger Delta

Na we get am

Plenty olololo

Gyal’em nuff o ogologo

I just wan sharply take one photo

Before the Baba them tell us to go

Aaah oshe

I get many girls wey them dey come from Mowe

AJ boys them dey like to throw way

Omo se gobe

We just having fun

We wan carry on

Crazy girls like Megan Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

That’s why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

That’s why I

Hold am tight

Hold am jeje

Hold am tight

Hold am jeje

Перевод песни

Tieniti forte

Hold am jeje

Questa è un'altra storia o

Per la mia mente

Ti dico che succederà per Abule

A proposito di questa grande festa dentro il mio Abule

Ci sono andato con il mio migliore amico Kunle

Kunle era lì con la sua fidanzata Shile

Le ragazze del ghetto sono come Takasufe

Così tante belle ragazze stanno dentro il mio mulo

Mi chiedo solo di dire che tipo di festa eh

Tutto yapa tutto dey

Aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Ricevo molte ragazze che vengono da Mowe

AJ ragazzi, a loro piace buttarsi via

Omo se gobe

Ci stiamo solo divertendo

Vogliamo andare avanti

Ragazze pazze come Meg Thee Stallion

Ma la mia ragazza è qui, mi eccita

Questo è perché io

Tieniti forte

Hold am jeje

Tieniti forte

Hold am jeje

Questo è perché io

Tieniti forte

Hold am jeje

Tieniti forte

Hold am jeje

Omoge whine am puoi fare meglio

Gbedu dolce di Ebute Metta

Fino al delta del Niger

No abbiamo am

Un sacco di olololo

Gyal'em nuff o ogologo

Voglio solo scattare una foto in modo deciso

Prima del Baba ci dicono di andare

Aaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaaa

Ricevo molte ragazze che vengono da Mowe

AJ ragazzi, a loro piace buttarsi via

Omo se gobe

Ci stiamo solo divertendo

Vogliamo andare avanti

Ragazze pazze come Megan Stallion

Ma la mia ragazza è qui, mi eccita

Questo è perché io

Tieniti forte

Hold am jeje

Tieniti forte

Hold am jeje

Questo è perché io

Tieniti forte

Hold am jeje

Tieniti forte

Hold am jeje

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi