Di seguito il testo della canzone Color , artista - Peruzzi, Set Up con traduzione
Testo originale con traduzione
Peruzzi, Set Up
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye
Ye Ye Ye Ye
Fash on the beat
Yeee ye ye ye
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko
That’s why everyday (everyday)
Na me dey for you (na me de de de)
Kilode (kilode)
Wetin I no do (for you)
Everyday
I say na me dey for you
Kilode (kilode)
Wetin I no do for you
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know (set up oo)
Your body like sweet sixteen omo
Omo you fine and clean
Say your body dey burst my thinking omo
So I no fit die and leave omo
Many many connect done (uhn)
Many many things wey my eyes don see
But girl you be like oppression (uhn)
Omo no be oppression (uhn)
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko
Come again
Nne biko don’t jonze
My love be the koko
My love be the koko
That’s why everyday (everyday)
Na me dey for you (na me dey for you)
Kilode (kilode)
Wetin I no do (for you)
Everyday
I say na me dey for you (na me dey for you)
Kilode (kilode)
Wetin I no do for you
For you to show me your color
Show me your color
Wetin you give me I no know
Say me I no know
Outro:
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye (ye ye ye ye)
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye
Ye Ye Ye Ye
Yeee ye ye ye
Sì Sì Sì Sì
Yeee ye ye ye
Sì Sì Sì Sì
Fash al ritmo
Yeee ye ye ye
Nne biko non jonze
Il mio amore è il koko
Il mio amore è il koko
Vieni di nuovo
Nne biko non jonze
Il mio amore è il koko
Il mio amore è il koko
Ecco perché ogni giorno (ogni giorno)
Na me dey per te (na me de de de)
Kilodo (chilodi)
Wetin I no do (per te)
Tutti i giorni
Io dico na me dey per te
Kilodo (chilodi)
Wetin io non faccio per te
Per farmi mostrare il tuo colore
Mostrami il tuo colore
Quando mi dai non lo so
Dimmi non lo so (imposta oo)
Il tuo corpo come dolce sedici omo
Omo stai bene e pulito
Dì che il tuo corpo ha fatto esplodere il mio omo pensante
Quindi non sono adatto a morire e lasciare l'omo
Molte molte connessioni fatte (uhn)
Molte molte cose che i miei occhi non vedono
Ma ragazza tu sei come l'oppressione (uhn)
Omo no be oppressione (uhn)
Nne biko non jonze
Il mio amore è il koko
Il mio amore è il koko
Vieni di nuovo
Nne biko non jonze
Il mio amore è il koko
Il mio amore è il koko
Ecco perché ogni giorno (ogni giorno)
Na me dey per te (na me dey per te)
Kilodo (chilodi)
Wetin I no do (per te)
Tutti i giorni
Io dico na me dey per te (na me dey per te)
Kilodo (chilodi)
Wetin io non faccio per te
Per farmi mostrare il tuo colore
Mostrami il tuo colore
Quando mi dai non lo so
Dimmi che non lo so
Conclusione:
Sì Sì Sì Sì
Yeee ye ye ye (ye ye ye ye)
Sì Sì Sì Sì
Yeee ye ye ye
Sì Sì Sì Sì
Yeee ye ye ye
Sì Sì Sì Sì
Yeee ye ye ye
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi