
Di seguito il testo della canzone Angelina , artista - Simi con traduzione
Testo originale con traduzione
Simi
Oh no;
oh no, oh no
Where you dey since yesterday eh eh?
I find you go Angelina place
She say you dey with another babe
I see say you don start again
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no, oh no
Oh no, oh no
Who be that wey dey call your phone?
You think say me I no know oh
You save her number as Panel Beater
Ah, when I know say na Carolina (Carolina)
You carry one girl, I lerrit go (oh oh oh ohhh)
You carry two girl, I say okay
You want dey carry am go;
no be so
I’m gonna have to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
oh no oh, no no no no no no no no
Can you hear me?
Oh no, no oh oh, no no no no
Eh aih;
if you say you want follow all the babes for the area
(Ah ah ah ahhhh)
Make you follow them, I don’t care (oh)
No be me oh you go kill oh
So, I really got to let you go
Cos' I don’t want another Angelina
I remember you with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Oh no;
I no want another Angelina
You do me strong thing with Angelina
Wetin my eye see with Angelina
I no want see am again
Na your fault oh, why you mess around- Angelina
I don’t know how you let me down- Angelina
Oya, carry your wahala go oh- Angelina
I no want see am again
I don try, no be small thing oh- Angelina
Angelina, you can have him oh- Angelina
Wetin you do me with Angelina
I no want see am again
Oh no oh;
oh no, oh no
Oh no ohh
Oh no;
oh no, oh no
Dove sei da ieri eh eh?
Ti trovo a casa di Angelina
Dice che stai con un'altra bambina
Vedo dire che non ricominciare
Tu porti una ragazza, io vado (oh oh oh ohhh)
Porti due ragazze, dico bene
Vuoi che ti portino via;
no essere così
Dovrò lasciarti andare
Perché non voglio un'altra Angelina
Ti ricordo con Angelina
Wetin i miei occhi vedono con Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Oh no;
Non voglio un'altra Angelina
Mi fai una cosa forte con Angelina
Wetin i miei occhi vedono con Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Oh no;
oh no, oh no
Oh no, oh no
Chi è che ti chiamano al telefono?
Credi dimmi non so oh
Salva il suo numero come battitore di pannelli
Ah, quando so dire na Carolina (Carolina)
Tu porti una ragazza, io vado (oh oh oh ohhh)
Porti due ragazze, dico bene
Vuoi che ti portino via;
no essere così
Dovrò lasciarti andare
Perché non voglio un'altra Angelina
Ti ricordo con Angelina
Wetin i miei occhi vedono con Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Oh no;
Non voglio un'altra Angelina
Mi fai una cosa forte con Angelina
Wetin i miei occhi vedono con Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Oh no;
oh no no oh no no no no no no no no
Riesci a sentirmi?
Oh no, no oh oh no no no no
Eh ah;
se dici di voler seguire tutte le ragazze della zona
(Ah ah ah ahhhh)
Fatti seguire, non mi interessa (oh)
No sii me oh vai a uccidere oh
Quindi, devo davvero lasciarti andare
Perché non voglio un'altra Angelina
Ti ricordo con Angelina
Wetin i miei occhi vedono con Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Oh no;
Non voglio un'altra Angelina
Mi fai una cosa forte con Angelina
Wetin i miei occhi vedono con Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Na colpa tua oh, perché scherzi- Angelina
Non so come mi hai deluso, Angelina
Oya, porta il tuo wahala go oh- Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Non ci provo, non essere una piccola cosa oh- Angelina
Angelina, puoi averlo oh- Angelina
Se mi fai me con Angelina
Non voglio vedere sono di nuovo
Oh no oh;
oh no, oh no
Oh no ohh
Simi • 2020
Simi • 2015
Simi • 2020
Simi, adekunle gold • 2020
Simi • 2020
Adekunle Gold and Simi, adekunle gold, Simi • 2019
Simi, Praiz • 2017
adekunle gold, Simi • 2017
Jon Ogah, adekunle gold, Simi • 2017
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi