Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Kalakuta Show - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Inglese`
Длительность
323400

Di seguito il testo della canzone Kalakuta Show , artista - The Motet, Fela Kuti con traduzione

Testo " Kalakuta Show "

Testo originale con traduzione

Kalakuta Show

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Make we talk something

We never talk before and

We dey see am everyday

(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh)

Look de man he dey waka

Hungry dey run for him face

Him pepeye* cap for him head

Him khaki woolen shirt for him body

Him trouser dey fly above him knee

The people wey employ da man

Give him permit to carry the thing

Weh bad

Dem give him permit to carry baton

Dem give him permit to carry tear-gas

Dem give him permit to carry bullet

Him fit carry basket for protection too

Na so we dey see am every day

No so he dey happen every day

One day

One day

The whole thing change

One day

One day

The whole thing change

One day

One day- Kalakuta Show

One day

One day

Kalakuta Show

Kalakuta Show

Dem make sure dem

Use tear-gas, baton & bullet

Dem use them basket

For protection too

Dem do one thing

Dem never do before

Dem-o hire … axe-o… dem-o bring… cutlass

Kalakuta show-o-o

Kalakuta show (una na na na na na na na na)

Kalakuta Show (2x)

Babu wire dem-o cut

Look fence dem break

Look gate dem fall

Everybody dey run

Look head dem break

Look blood him dey flow

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Na na na na na na na

Look loya** him dey come **(lawyer)

Him he loya him dey come

Look loya dem beat

Look loya him dey run

Look loya him dey run

Kalakuta show o-o

Kalakuta show

Organ solo

Sax solo

End with bass/percussion under solo sax

Перевод песни

Fai parlare qualcosa

Non parliamo mai prima e

Lo vediamo tutti i giorni

(Ahh…Ohhh…Sh-sh-sh-sh-sh-sh)

Guarda de man he dey waka

Gli affamati gli corrono incontro

Lui berretto pepeye* per lui testa

Camicia di lana color cachi per il suo corpo

I pantaloni gli volano sopra il ginocchio

Le persone che impieghiamo da man

Dagli il permesso di trasportare la cosa

Eh male

Dem gli danno il permesso di portare il testimone

Dem gli danno il permesso di trasportare gas lacrimogeni

Dem gli danno il permesso di trasportare proiettili

Anche lui si adatta al trasporto del cestino per la protezione

Na così noi vediamo am ogni giorno

No quindi accadono tutti i giorni

Un giorno

Un giorno

L'intera cosa cambia

Un giorno

Un giorno

L'intera cosa cambia

Un giorno

Un giorno: spettacolo di Kalakuta

Un giorno

Un giorno

Spettacolo di Kalakuta

Spettacolo di Kalakuta

Dem assicurati dem

Usa lacrimogeni, manganelli e proiettili

Dem li usa cestino

Anche per protezione

Dem fanno una cosa

Non lo fanno mai prima

Noleggio demo... ascia-o... porta demo... sciabola

Spettacolo di Kalakuta

Spettacolo di Kalakuta (una na na na na na na na na)

Spettacolo di Kalakuta (2x)

Taglio demo filo Babu

Guarda la recinzione dem break

Guarda cancello dem caduta

Tutti corrono

Guarda la testa dem break

Guarda il sangue che scorre

Spettacolo di Kalakuta o-o

Spettacolo di Kalakuta

Na na na na na na na na

Guarda loya** lui verrà **(avvocato)

Lui, lui loya, lui verrà

Guarda loya dem beat

Guarda loya, lui corrono

Guarda loya, lui corrono

Spettacolo di Kalakuta o-o

Spettacolo di Kalakuta

Assolo d'organo

Sax solista

Termina con basso/percussioni sotto sax solista

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi