Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti
С переводом

Roforofo Fight - The Motet, Fela Kuti

Альбом
Dig Deep
Год
2009
Язык
`Inglese`
Длительность
278970

Di seguito il testo della canzone Roforofo Fight , artista - The Motet, Fela Kuti con traduzione

Testo " Roforofo Fight "

Testo originale con traduzione

Roforofo Fight

The Motet, Fela Kuti

Оригинальный текст

Roforofo fight…

From Abeokuta city

Translation to original English:

She tear pata, he tear buba

She tear pata, he tear buba

She tear trouser, he tear pant

She tear trouser, he tear pant

She pull the thing commot, he tear the thing

She pull the thing commot, he tear the thing

All don scatter

From Abeokuta city

Get away

Fuck off

Who are you?

Go and die

Fuck away

Get away

Who are you?

Go and shit

You dey craze

I no craze

Fuck away

Who are you, eh?

Na two people dey yab so

Na two people dey yab so

Where them dey yab, roforofo dey

Where them dey yab, roforofo dey

Now listen to me now now

Huh!

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

If you dey among the crowd wey dey look

If you yourself

You yourself dey among the crowd wey dey look

And your friend

Your friend dey among the two wey dey yab

Tell am, tell am, tell am, tell am

Tell am make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because Roforofo dey

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

Your friend him don vex

Him don vex patapata, him no go hear

By and by

By and by the fight go start

By and by

By and by them go fall for roforofo o

Them face go be roforofo face

Them yansh go be roforofo yansh

Them body go be roforofo body

You no go know

You no go know who your friend be

You no go fit help your friend

Just because roforofo dey

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your face

If you wan help your friend

Roforofo go rub for your yansh

You go tell am make him no vex

You don tell am before make him no fight o

Make him no fight

Make him no fight because roforofo dey

Now listen to me now now now now

Huh!

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

Roforofo don change them

Them go look like twins

You no go know who be who

You no go know your friend from who

You don tell am before

Make him no fight o

Roforofo dey for there

Two people dey yab

Crowd dey look

Roforofo dey

Wetin you go see?

Roforofo fight eh

Wetin you go hear?

Roforofo fight eh

Перевод песни

Lotta Roforofo...

Dalla città di Abeokuta

Traduzione in inglese originale:

Lei strappa pata, lui strappa buba

Lei strappa pata, lui strappa buba

Lei strappa i pantaloni, lui strappa i pantaloni

Lei strappa i pantaloni, lui strappa i pantaloni

Lei fa impazzire la cosa, lui la strappa

Lei fa impazzire la cosa, lui la strappa

Tutti non si disperdono

Dalla città di Abeokuta

Scappa

Vaffanculo

Chi sei?

Vai e muori

Fanculo

Scappa

Chi sei?

Vai e caga

Sei impazzito

Non ho mania

Fanculo

Chi sei, eh?

Na due persone ti dicono così

Na due persone ti dicono così

Dove loro dey yab, roforofo dey

Dove loro dey yab, roforofo dey

Ora ascoltami ora ora

Eh!

Due persone stanno parlando

La folla guarda

Roforofo

Due persone stanno parlando

La folla guarda

Roforofo

Wetin vai a vedere?

Roforofo lotta eh

Wetin vai a sentire?

Roforofo lotta eh

Se sei tra la folla, guarda

Se tu stesso

Tu stesso sei tra la folla che guardi

E il tuo amico

Il tuo amico dey tra i due wey dey yab

Dimmi, dimmi, dimmi, dimmi

Digli di non farlo combattere

Non farlo combattere

Non farlo combattere perché Roforofo lo fa

Il tuo amico lui non si irrita

Lui don vex patapata, lui non va a sentire

Il tuo amico lui non si irrita

Lui don vex patapata, lui non va a sentire

A poco a poco

A poco a poco il combattimento inizia

A poco a poco

A poco a poco cadono per roforofo o

La faccia va be roforofo faccia

Loro yansh vanno be roforofo yansh

Il loro corpo va essere roforofo corpo

Non lo sai

Non vai sapere chi è il tuo amico

Non vai in forma, aiuta il tuo amico

Solo perché roforofo dey

Se vuoi aiutare il tuo amico

Roforofo go frega per il tuo viso

Se vuoi aiutare il tuo amico

Roforofo vai a strofinare per il tuo Yansh

Vai a dirgli di non farlo arrabbiare

Non dirlo a me prima di non farlo combattere

Non farlo combattere

Non farlo combattere perché roforofo dey

Ora ascoltami ora ora ora ora ora

Eh!

Roforofo non li cambia

Vanno a sembrare gemelli

Tu non vai sapere chi è chi

Roforofo non li cambia

Vanno a sembrare gemelli

Tu non vai sapere chi è chi

Non conosci il tuo amico da chi

Non lo dici prima

Non farlo combattere

Roforofo è lì

Due persone stanno parlando

La folla guarda

Roforofo

Wetin vai a vedere?

Roforofo lotta eh

Wetin vai a sentire?

Roforofo lotta eh

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi