
Di seguito il testo della canzone Chulo Bother Nobody , artista - Timaya con traduzione
Testo originale con traduzione
Timaya
Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo yeah
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed yeah
Na only God wey dey butter my bread ee ei eh eh
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo chinekeme bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam right leggo
My first album back then when I start was true story
Chulo bam bam
For the place when I dey today, me I give God all the glory
Oh Lord Shower your grace
Make we no face wetin udi and ash dey face yeah
Alhamdulillah na him mufa dey pray so
2020 no dey look your face
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo chulo bothers nobody eh
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo leggo
Chulo bambam
You know say woman dem come and go
I dey give dem rapampampam
For the place wey I dey
When I steping in the town
Dey can’t stop the boy eh
Dey can’t stop the boy eh
You know oh eh eh rapampampam leggo
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody eh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Chulo bambam
Chulo Chulo bothers nobody ehh
Leggo ahan ahan
Right
Abeg abeg
Me I no want nothing to bother my head
Me I no want someone to lay my bed
Na only God wey dey butter my bread
Abeg abeg
Me I no want anything bother my head
Na only God wey dey butter my bread
Me I no want to go wrong anywhere
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
I say Chulo bambam
Chulo bothers nobody oo
Chulo Chulo bambam
You know Chulo bothers nobody oo
Me I bambam
Chulo Chulo bothers nobody oo
Chulo bambam
Chulo eh
Chulo Chulo Chulo
Leggo sì
Abeg abeg
Io non voglio che niente mi disturbi la testa
Io non voglio che qualcuno mi prepari il letto, sì
Na solo Dio, ci imburriamo il mio pane ee ei eh eh
Abeg abeg
Io non voglio che niente mi disturbi la testa
No, solo Dio, ci imburriamo il mio pane
Io non voglio andare male da nessuna parte
Papi Chulo chinekeme bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
Dico Chulo bambam
Chulo non dà fastidio a nessuno ooo
Chulo Chulo bambam
Sai che Chulo non dà fastidio a nessuno oo
Io io bambam
Chulo Chulo non dà fastidio a nessuno oo
Chulo bambam gamba destra
Il mio primo album di allora, quando ho iniziato, era una storia vera
Chulo bam bam
Per il luogo in cui dio oggi, io do a Dio tutta la gloria
Oh Signore, inonda la tua grazia
Non fare no faccia bagnata udi e cenere dey faccia sì
Alhamdulillah na lui mufa dey pregare così
2020 non ti guardano in faccia
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo Chulo
Dico Chulo bambam
Chulo non dà fastidio a nessuno ooo
Chulo Chulo bambam
Chulo chulo non dà fastidio a nessuno eh
Io io bambam
Chulo Chulo non dà fastidio a nessuno oo leggo
Chulo bambam
Sai dire che la donna va e viene
I dey dare dem rapampampam
Per il posto wey io dey
Quando entro in città
Non possono fermare il ragazzo eh
Non possono fermare il ragazzo eh
Sai oh eh eh rapampampam leggo
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo non dà fastidio a nessuno
Chulo bambam
Chulo Chulo non dà fastidio a nessuno eh
Chulo bambam
Chulo Chulo non dà fastidio a nessuno eh
Chulo bambam
Chulo Chulo non dà fastidio a nessuno eh
Leggo ahan ahan
Giusto
Abeg abeg
Io non voglio che niente mi disturbi la testa
Io non voglio che qualcuno mi prepari il letto
No, solo Dio, ci imburriamo il mio pane
Abeg abeg
Io non voglio che niente mi disturbi la testa
No, solo Dio, ci imburriamo il mio pane
Io non voglio andare male da nessuna parte
Papi Chulo bambam
Chulo Chulo Chulo Chulo
Dico Chulo bambam
Chulo non dà fastidio a nessuno oo
Chulo Chulo bambam
Sai che Chulo non dà fastidio a nessuno oo
Io io bambam
Chulo Chulo non dà fastidio a nessuno oo
Chulo bambam
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi