
Di seguito il testo della canzone Ebiola Papa , artista - Timaya con traduzione
Testo originale con traduzione
Timaya
Hear me now
Chulo eh
Leggo
(Vibe o)
Oh Lord, don’t leave my side (my side)
Side, my side, my side (my side)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Please, God, don’t leave my side
Side, my side, my side
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Holy, I came into this world and nobody hold me (true)
If you no work my guy you no go chop oo (for real)
The people wey dey laugh where dem dey (dey)
Now dem dey hide for shame
Eh, Egberi father eh
Say back inna the days dey tell me no bother ehh
Nobody know when I live with Ebiola papa o
Say right now, everybody dem a call me odoh (true)
Say mani papa o, na gracey papa oh (right)
Na Ema papa oh, say na maya papa oh (right)
Every time I dey come oh, say the people dem dey shout o
Na me be Zion papa oh, nobody come my domot
Oh Lord, don’t leave my side (Oloun)
Oloum don’t leave my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side
Without you, God, I go high (oloum)
Oh Lord, I swear I go die
Please, God, don’t leave my side
My side, side, my side (yeah)
I’m building up my self-everyday
Cause all these boys them no come to play
Without you God I will go astray
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Building up my self-everyday
Me I bring light like Michael Faraday
Everywhere we go say we no come to play
Me I no wan hear say water don pass garri eh
Egberi father eh (yeah)
Say back inna the days dem dey tell me no bother eh (chulo eh)
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, everybody dem a call me odoh oh
Say mani papa oh, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Everytime I dey come oh, say the people dem dey shout oh
Na me be Zion papa oo, nobody come my domot oh
No Lord don’t leave my side (oloum)
Side, my side, my side (oh God)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side (oloum)
God, don’t leave my side (oh God)
Don’t leave my side (hello)
God don’t leave my side eeh
Don’t leave my side, please God, don’t leave my side
Oh Lord, don’t leave my side ee ah eh
Hear me now
All my life dem never thought that man will ever leave the ground
Pick myself and I dust myself and know that I must leave the ground
Oh my God, I thank you so much, cos you never let me down
Say nobody for this life wey go ever put me down
Eh!
Egberi father yo (right)
Say back inna the days say eyahme father yo
Nobody know when I live with Ebiola papa oh
Say right now, every lady them a call me odoh oh
Say mani papa o, na Gracey papa oh
Na Ema papa oh, say na maya papa oh
Every time I dey come oh, say the people dey shout o
Na me be Zion papa o, nobody come my domot o
Please God, don’t leave my side
My side, my side
I don’t wanna go offside
I don’t want my ship to capsize
Oh Lord, don’t leave my side
If you leave my side that one na suicide (yeah)
Oh Lord, don’t leave my side
My side, my side, my side, my side oh
Leggo
Ascoltami adesso
Chulo eh
Leggo
(Vibrazione o)
Oh Signore, non lasciare il mio lato (il mio lato)
Lato, la mia parte, la mia parte (la mia parte)
Oh Signore, non lasciare il mio fianco
La mia parte, la mia parte, la mia parte, la mia parte
Per favore, Dio, non lasciare il mio lato
Lato, la mia parte, la mia parte
Oh Signore, non lasciare il mio fianco
La mia parte, la mia parte, la mia parte, la mia parte
Santo, sono venuto in questo mondo e nessuno mi tiene (vero)
Se non lavori, ragazzo mio, non vai a tagliare oo (per davvero)
Le persone che ridono dove dem dey (dey)
Ora si nascondono per la vergogna
Eh, padre Egberi eh
Ritorna ai giorni in cui non mi dicono no disturbo ehh
Nessuno sa quando vivo con Ebiola papa o
Dì adesso, tutti mi chiamano odoh (vero)
Dì mani papa o, na gracey papa oh (a destra)
Na Ema papa oh, dì na maya papa oh (a destra)
Ogni volta che vengo, oh, dì che le persone dem gridano o
Na me be Zion papà oh, nessuno viene il mio domot
Oh Signore, non lasciare il mio lato (Oloun)
Oloum non lasciare il mio lato (oh Dio)
Oh Signore, non lasciare il mio fianco
La mia parte, la mia parte, la mia parte, la mia parte
Senza di te, Dio, vado in alto (oloum)
Oh Signore, ti giuro che vado a morire
Per favore, Dio, non lasciare il mio lato
La mia parte, la mia parte (sì)
Mi sto rafforzando ogni giorno
Perché tutti questi ragazzi non vengono a giocare
Senza di te, Dio, andrò fuori strada
Io non voglio sentire dire acqua don pass garri eh
Costruire la mia auto-ogni giorno
Io porto la luce come Michael Faraday
Ovunque andiamo diciamo che non veniamo a giocare
Io non voglio sentire dire acqua don pass garri eh
Egberi padre eh (sì)
Ripeti i giorni in cui non mi dici no disturbo eh (chulo eh)
Nessuno sa quando vivo con Ebiola papà oh
Dì in questo momento, tutti mi chiamano odoh oh
Dì mani papa oh, na Gracey papà oh
Na Ema papà oh, dì na maya papà oh
Ogni volta che vengo oh, dì che le persone dem gridano oh
Na me be Zion papa oo, nessuno viene il mio domot oh
No Signore, non lasciare il mio lato (oloum)
Lato, la mia parte, la mia parte (oh Dio)
Oh Signore, non lasciare il mio fianco
La mia parte, la mia parte, la mia parte, la mia parte (oloum)
Dio, non lasciare il mio lato (oh Dio)
Non lasciare il mio lato (ciao)
Dio non lasciarmi dal mio lato eeh
Non lasciare la mia parte, ti prego Dio, non lasciare la mia parte
Oh Signore, non lasciare il mio lato ee ah eh
Ascoltami adesso
Per tutta la mia vita non ho mai pensato che l'uomo avrebbe mai lasciato la terra
Scegli me stesso e mi spolvero e so che devo lasciare la terra
Oh mio Dio, ti ringrazio tanto, perché non mi hai mai deluso
Non dire che nessuno per questa vita andremo mai a sminuirmi
Ehi!
Egberi padre yo (a destra)
Ritorna inna i giorni dicono eyahme padre yo
Nessuno sa quando vivo con Ebiola papà oh
Dì adesso che ogni donna mi chiama odoh oh
Dì mani papa o, na Gracey papa oh
Na Ema papà oh, dì na maya papà oh
Ogni volta che vengo, oh, dì che le persone gridano o
Na me be Zion papa o, nessuno viene il mio domot o
Ti prego Dio, non lasciare il mio lato
La mia parte, la mia parte
Non voglio andare in fuorigioco
Non voglio che la mia nave si capovolga
Oh Signore, non lasciare il mio fianco
Se lasci il mio lato, quell'unico suicidio (sì)
Oh Signore, non lasciare il mio fianco
La mia parte, la mia parte, la mia parte, la mia parte oh
Leggo
Timaya • 2022
Timaya, Sayo Pisanta • 2018
Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018
Timaya • 2019
Timaya, M.IDe Rebirth • 2018
Timaya • 2019
Timaya • 2016
Timaya • 2018
Timaya • 2018
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi