Pity 4 Us - Timaya

Pity 4 Us - Timaya

  • Anno di rilascio: 2018
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 3:25

Di seguito il testo della canzone Pity 4 Us , artista - Timaya con traduzione

Testo " Pity 4 Us "

Testo originale con traduzione

Pity 4 Us

Timaya

Testo originale

Mr biggie man o, Mr poor man o

Fellow Nigerians o, sebi una dey hear me o

No be wetin dem be talk o

This was not what dey promised us o

Dem tell us say dem go bring the change o

oh no no, no no

As the thing dey go, situation e just dey bad o eh

As day dey break things e just dey hard ooo

No food to chop, everyday dollar dey rise o

See the people don dey cry o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politicians please pity for us o

Na beg we dey beg o, see my people don dey die o

Please pity for us o, politician please pity for us o

Oh no no no no+

I believe in Nigeria with all my life

I pledge to Nigeria my country o, with all my heart o

Anywhere I go na naija

Anything I do na naija,

Anywhere I go to naija

See my houses na for naija,

I invest in my naija,

Everything na plan for naija

politician show some love o+

Oh no no no no

Pity for us o, pity for us o

Politician have mercy on us o

Na beg we dey beg o

E don dey the thing don dey bad o

Please pity for us o

Politician please pity for us o

Pity for us o

Oh no no no no+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

As we sit down dey complain today our gragra e full for our body

As we dey for here we dey complain our own e full our body o

Search your conscience o

We sef we no good try

Make we live right oh

We sef we no dey try

I know say everyday politician Dey steal our money

I know say politicians carry our money go oversea

People dey die

Politician just dey smile o

People dey die o

Their children dey oversea

Pity for us o, Pity for us o

Politician have mercy on us oo

We don dey die o, Anything we do o

Please pity for us o, politician have mercy on us o

Oh no no no

This is painful oh

Traduzione del brano

Mr biggie man o, Mr poor man o

Compagni nigeriani o, sebi una dey mi ascolta o

No be wetin dem be talk o

Non era quello che ci avevano promesso

Dem ci dicono dì dem vai porta il cambiamento o

oh no no, no no

Mentre le cose vanno, la situazione è semplicemente brutta o eh

Come il giorno rompono le cose e solo duramente ooo

Nessun cibo da tagliare, ogni giorno il dollaro aumenta

Guarda le persone che non piangono o+

Oh no no no no

Pietà per noi o, pietà per noi o

I politici, per favore, pietà per noi o

No, ti preghiamo, ti preghiamo, guarda la mia gente che non muore

Per favore, pietà per noi o, politico, per favore, pietà per noi o

Oh no no no no+

Credo in Nigeria per tutta la vita

Mi impegno in Nigeria, il mio paese o, con tutto il cuore o

Ovunque io vada na naija

Qualsiasi cosa io faccia naija,

Ovunque io vada a naija

Guarda le mie case na per naija,

Investo nella mia naija,

Tutto na piano per naija

il politico mostra un po' d'amore o+

Oh no no no no

Pietà per noi o, pietà per noi o

Politico abbi pietà di noi o

No, ti preghiamo, ti preghiamo

E don dey the thing don dey bad o

Per favore, pietà per noi o

Politico, per favore, pietà di noi o

Peccato per noi o

Oh no no no no+

Oh naija

Iworiwo, Iworiwo, Iworiwo

Mentre ci sediamo oggi ci lamentiamo del nostro gragra e pieno per il nostro corpo

Dato che desideriamo qui, ci lamentiamo del nostro stesso corpo e del nostro corpo

Cerca la tua coscienza o

Noi non abbiamo buon tentativo

Facci vivere bene oh

Non ci proviamo

So dire che il politico di tutti i giorni Dey ci ruba i soldi

So dire che i politici portano i nostri soldi all'estero

Le persone muoiono

Il politico ha appena sorriso o

Le persone muoiono o

I loro figli sono d'oltremare

Pietà per noi o, Pietà per noi o

Politico abbi pietà di noi oo

Non moriremo o, qualunque cosa facciamo o

Per favore, pietà di noi o, politico, abbi pietà di noi o

Oh no no no

Questo è doloroso oh

Altre canzoni dell'artista:

4

I Don Blow

Timaya, Sayo Pisanta • 2018

5

Happy

Timaya, Sir Shina Peters • 2018

8

Who Born You

Timaya, Wrecoba, Allenian & TJ 2 Solo • 2018

12

Sanko

Timaya • 2019

13

Life Anagaga

Timaya, M.IDe Rebirth • 2018

19

Ukwu

Timaya • 2018

Nuovi testi e traduzioni sul sito:

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi