Plantain Boy - Timaya
С переводом

Plantain Boy - Timaya

  • Anno di rilascio: 2019
  • Lingua: Inglese
  • Durata: 0:19

Di seguito il testo della canzone Plantain Boy , artista - Timaya con traduzione

Testo " Plantain Boy "

Testo originale con traduzione

Plantain Boy

Timaya

Оригинальный текст

Men I dont owe anybody anything men

I want to leave my life the way I can

I noh come Lagos to count bridge

You see my life now, hun

Dem know me wella

Everybody know me as Mr. Timaya

When I be common plantain seller

God don change my name to Timaya

(Oh why) I dey for choir

Back in the days for Mountain of Fire

Now so I just dey halla

God don answer my mama prayer (oh why)

Dis boy na dakwala (dakwala ehh)

Everybody just dey feel me

Coast to coast dem know my name (Chineke me)

You ride Okada

Im noh mean say u noh go driver hummer

Even if you sell pure water

Im noh mean say your life dey for gutter

But I am still dat plantain boy

Na me be the pikin wen dey give im mama joy

Many people see me as a useless boy

But thank God today I’m a very big boy

I’m a very big boy

I’m a very rich boy

Ehy my God, you don lift me high ohhhhhhhhh

Ehhhhhhhhhhhhhh

From nobody

God you make me me a somebody

Oh my Lord I’m so happy

I dey on my owe***

Che Jehova just bless me

Every body just dey ***

Cos I noh know why people too dey jealous ehy

Modukpe ****

You cannot stop us

I coming with the name of Jesus

Now sell I dey sell plantain

Every Saturday

Me and my mama, we dey sell plantain ohhhhhhhh

My mama plantain

Repeat Thank God say

Alot, alot of people dem want make i fall

Every nite and day dem wan see me fall

But Jehova Nisee don make me tall

All fingers are not equal

People dem plan na to see me fall

Every time them want make i go under

(Chai) Jehova don make me proper

I go just dey make am __ **

______ Dem noh like somebody wen dey grow

If dem see say you dey make am

Dem go want to make you slow

Ohhhhh you cannot stop me ehh

Jehova dey by my side

You cannot stop me ehhhhhh

Jehovah dey by my side ehhhh

(Everybody everybody just say ahhh)

Plantain seller,(seller)

Dem know me wella

Eh everybody I’m a plantain seller

Youth*** everybody, dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella, dem know me wella

See I’m still that plantain seller

Eh i dey sell, dem know me wella

Ehh everybody, I am a plantain seller

Youth*** everybody, dem know me wella

Your mama dem know me wella

Your papa dem know me wella

Mama and papa dem know me wella

Wella wella, dem know me wella

See I’m still that plantain seller

Eh i dey sell, dem know me wella

Ehh everybody, I am a plantain seller

Repeat till fade

Oh oh, Ayiba ehhy

Thank you for

Ehh, my mama ehhhhhh

I remember I sold plantain ohhhhh

Now my story don change

Dem want make I go back again ohhhh

Lie lie to lie lie, I noh go fall ohhhhhhh

Believe in youself everybody

Перевод песни

Uomini, non devo niente a nessuno, uomini

Voglio lasciare la mia vita come posso

Non vengo a Lagos a contare il bridge

Vedi la mia vita ora, amico

Mi conoscono bene

Tutti mi conoscono come il signor Timaya

Quando sarò un venditore comune di piantaggine

Dio non cambi il mio nome in Timaya

(Oh perché) mi deo per il coro

Ai tempi di Mountain of Fire

Ora quindi io dey halla

Dio non risponda alla preghiera di mia mamma (oh perché)

Dis boy na dakwala (dakwala ehh)

Tutti semplicemente mi sentono

Da costa a costa dem conoscere il mio nome (Chineke me)

Tu cavalchi Okada

Im noh significa dire u noh go driver hummer

Anche se vendi acqua pura

Non intendo dire che la tua vita è destinata a finire nel fango

Ma sono ancora quel ragazzo piantaggine

Na me be the pikin wen dey give im mama joy

Molte persone mi vedono come un ragazzo inutile

Ma grazie a Dio oggi sono un ragazzo molto grande

Sono un ragazzo molto grande

Sono un ragazzo molto ricco

Ehi mio Dio, non mi sollevi in alto ohhhhhhhhh

Ehhhhhhhhhhhhhh

Da nessuno

Dio mi rendi un qualcuno

Oh mio Signore, sono così felice

Sono in debito con il mio ***

Che Jehova mi benedica

Ogni corpo è solo un ***

Perché non so perché anche le persone sono gelose ehi

****

Non puoi fermarci

Vengo con il nome di Gesù

Ora vendo io vendo piantaggine

Ogni sabato

Io e mia mamma, vendiamo piantaggine ohhhhhhhh

Mia mamma piantaggine

Ripeti Grazie a Dio dire

Un sacco, un sacco di persone che vogliono farmi fallire

Ogni notte e giorno dem wan vedermi cadere

Ma Jehova Nisee non mi rende alto

Tutte le dita non sono uguali

La gente ha intenzione di vedermi cadere

Ogni volta che vogliono farmi andare sotto

(Chai) Geova non mi rende appropriato

Vado solo a farmi __ **

______ Dem noh come se qualcuno crescesse

Se dem vedono dì che lo fai

Dem go vogliono farti rallentare

Ohhhhh non puoi fermarmi ehh

Geova è al mio fianco

Non puoi fermarmi ehhhhhh

Geova è al mio fianco ehhhh

(Tutti tutti dicono solo ahhh)

Venditore di piantaggine,(venditore)

Mi conoscono bene

Eh tutti io sono un venditore di piantaggine

Gioventù *** a tutti, mi conoscono bene

Tua madre mi conosce bene

Tuo padre mi conosce bene

Mamma e papà mi conoscono bene

Wella bene, mi conoscono bene

Vedi, sono ancora quel venditore di piantaggine

Eh io vendo, mi conoscono bene

Ehh tutti, io sono un venditore di piantaggine

Gioventù *** a tutti, mi conoscono bene

Tua madre mi conosce bene

Tuo padre mi conosce bene

Mamma e papà mi conoscono bene

Wella bene, mi conoscono bene

Vedi, sono ancora quel venditore di piantaggine

Eh io vendo, mi conoscono bene

Ehh tutti, io sono un venditore di piantaggine

Ripeti fino a svanire

Oh oh, Ayiba ehi

Grazie per

Ehh, mamma mia ehhhhhh

Ricordo di aver venduto piantaggine ohhhhh

Ora la mia storia non cambia

Vogliono farmi tornare di nuovo ohhhh

Mentire mentire mentire mentire, io non vado a cadere ohhhhhhh

Credi in te stesso tutti

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi