(Baba Nla) Final - WizKid
С переводом

(Baba Nla) Final - WizKid

Год
2017
Язык
`Inglese`
Длительность
160700

Di seguito il testo della canzone (Baba Nla) Final , artista - WizKid con traduzione

Testo " (Baba Nla) Final "

Testo originale con traduzione

(Baba Nla) Final

WizKid

Оригинальный текст

Legendury Beats

Le le legendury beats

Legendury beats

Le le legendury beats

I get girl for my yard wey get big big baka wey dey make me feel amazing gal

I get one wey dey give me things I need ah hahn hahn

I get one wey dey make me feel nice, she slow dance I no fit leave am girl

I get one wey one give me kids and leave ah hahn hahn

But my gbedu is final

Wizzy baby, Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby, Baba Nla

Say my gbedu is final

When me drop, everybody no dey tire ey yeh

All of the girls go do anything for my love

All of the boys go do anything for the money

Dem dey dance to my music, dem dey show me love

Girls wanna touch, wanna love, they want the loving

You know say I got one life, make I live am

See I don try, hustle hustle for street, I no lie

Now see me, I don dey chop life

But my gbedu is final

The girls dem like wear designer

Wizzy baby kill the beat, I no dey tire

When the gbedu drop for club, it’s final oh oh

My girl dey make me lose my mind eh

I give her what she need

My girl dey make me lose my mind eh

Another girl I no dey see

But my gbedu is final

Wizzy baby, Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby, Baba Nla

Say my gbedu is final

When it drop, everybody no dey tire ey yeh

Who’s got the key to my Beamer?

I say who am I?

The girl dem sugar

Call me the girl dem sugar

No one badder, number one, no one madder

I say who’s got the key to my limo?

I say who am I?

The girl dem dada, call me the girl dem dada

I run everything don dada eyy

But my gbedu is final

Wizzy baby, Baba Nla

My girl wear designer

Everything wey I give am final ey yeh

I no like wahala

But Wizzy baby, Baba Nla

Say my gbedu is final

When it drop, everybody no dey tire ey yeh

Перевод песни

Beat leggendari

Le le leggendaria batte

Battute leggendarie

Le le leggendaria batte

Prendo una ragazza per il mio cortile che diventa grande grande baka che mi fa sentire una ragazza fantastica

Ne ho uno che mi danno le cose di cui ho bisogno ah ah ah ah

Ne ho uno che mi fa sentire bene, lei balla lentamente, non sono in forma, sono una ragazza

Ne prendo uno che mi dai bambini e me ne vado ah ah ah ah

Ma il mio gbedu è definitivo

Tesoro, Baba Nla

La mia stilista di abbigliamento da ragazza

Tutto quello che ti do è definitivo, sì

Non mi piace wahala

Ma Wizzy baby, Baba Nla

Dì che il mio gbedu è definitivo

Quando cado, tutti non si stancano ey

Tutte le ragazze vanno a fare qualsiasi cosa per il mio amore

Tutti i ragazzi vanno a fare qualsiasi cosa per i soldi

Dem ballano al mia musica, mi mostrano amore

Le ragazze vogliono toccare, vogliono amare, vogliono l'amore

Sai dire che ho una vita, fammi vivere

Vedi, non ci provo, mi affretto per strada, non mento

Ora guardami, io non taglio la vita

Ma il mio gbedu è definitivo

Alle ragazze piacciono i designer di abbigliamento

Wizzy baby uccidi il ritmo, non mi stanco

Quando il gbedu cade per il club, è la finale oh oh

La mia ragazza mi fa perdere la testa eh

Le do ciò di cui ha bisogno

La mia ragazza mi fa perdere la testa eh

Un'altra ragazza che non vedo

Ma il mio gbedu è definitivo

Tesoro, Baba Nla

La mia stilista di abbigliamento da ragazza

Tutto quello che ti do è definitivo, sì

Non mi piace wahala

Ma Wizzy baby, Baba Nla

Dì che il mio gbedu è definitivo

Quando cade, tutti non si stancano ey

Chi ha la chiave del mio proiettore?

Dico chi sono?

La ragazza è zucchero

Chiamami la ragazza dello zucchero

Nessuno più cattivo, numero uno, nessuno più pazzo

Dico chi ha la chiave della mia limousine?

Dico chi sono?

La ragazza dem dada, chiamami la ragazza dem dada

Gestisco tutto, don dada eyy

Ma il mio gbedu è definitivo

Tesoro, Baba Nla

La mia stilista di abbigliamento da ragazza

Tutto quello che ti do è definitivo, sì

Non mi piace wahala

Ma Wizzy baby, Baba Nla

Dì che il mio gbedu è definitivo

Quando cade, tutti non si stancano ey

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi