Next Track - Erigga, Oga network

Next Track - Erigga, Oga network

Год
2019
Язык
`Inglese`
Длительность
217840

Di seguito il testo della canzone Next Track , artista - Erigga, Oga network con traduzione

Testo " Next Track "

Testo originale con traduzione

Next Track

Erigga, Oga network

Area

It’s Paperboi

Eri baba, voltage when dey cry

Comot your leg from high tension

Tolo-tolo too go do yanga oh

But the yanga na follow come

Hawk destiny na to carry fowl (Nothing go fit to change am oh)

They say Erigga this, Erigga that oh

They say Erigga too dey talk raw

But them no dey fit to next him track oh

Erigga international

They say Erigga this, Erigga that oh

They say Erigga too dey talk raw

But them no dey fit to next him track oh

Erigga international

Erigga carry trouble come oh (Erigga international)

Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)

Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)

Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)

Skin to skin too sweet na him make nigga raw

Big wet buluku and ready for war

Egg when follow stone go dey dance zanku

Kurgbese, ose, na him sef he do

Ashawo tie him toto rest, he too raw, change am

Children dey listen, okay, eye blind, mirrow red

Na from lazy man window them take dey point where the take bury Power Mike

See him grave for there

Powered by Rubicon Project

They say Erigga this, Erigga that oh

See presenters wey love me, na he wan judge me

Pretenders, pastor wife when love blue film

They same mouth wey you use, they go invite Uchi

Na him you take dey cast Erigga 'cause he say pussy

Wetin I wan talk when Snoop never talk before

From 09 to 2019, Erigga no fall

Even Trace still dey carry the craze man go tour

And people still dey make millions, you sleep on it hor

They say Erigga this, Erigga that oh

They say Erigga too dey talk raw

But them no dey fit to next him track oh

Erigga international

They say Erigga this, Erigga that oh

They say Erigga too dey talk raw

But them no dey fit to next him track oh

Erigga international

Erigga carry trouble come oh (Erigga international)

Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)

Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)

Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)

Yeah, assuming say you all my fans get Instagram page

My followers for dey cry, you don see me for stage?

Warri stadium shut down, Asaba shut down

Area to the fucking world, everywhere shut down

But as they still no want let me rest, dey judge me round town

No be contract tie you down, na you tie contract down

Who sign you?

I suppose dey carry you go children party, make you dey make them dey laugh

Bros, you be clown

Do you know who I am? My guy sit down jare

Before you know, traffic don long reach Akande

Na small shit dey stain nickah, so watch your ass

Before instablog carry your song, we dey brush your ass

Wetin I wan talk when Snoop never talk before

From 09 to 2019, Erigga no fall

Even Trace dey carry the craze man go tour

And people still dey make millions, you sleep on it hor

They say Erigga this, Erigga that oh

They say Erigga too dey talk raw

But them no dey fit to next him track oh

Erigga international

They say Erigga this, Erigga that oh

They say Erigga too dey talk raw

But them no dey fit to next him track oh

Erigga international

Erigga carry trouble come oh (Erigga international)

Kolanut no dey miss introduction oh (Erigga international)

Fish wey no go school before him swim oh (Erigga international)

Oga Network and Erigga okwa here (Erigga international)

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi