Ayeme - Erigga, yung zee Onos

Ayeme - Erigga, yung zee Onos

Год
2019
Язык
`Inglese`
Длительность
214150

Di seguito il testo della canzone Ayeme , artista - Erigga, yung zee Onos con traduzione

Testo " Ayeme "

Testo originale con traduzione

Ayeme

Erigga, yung zee Onos

Eyeh…

Abeg

Mr Yungzee

Ahaaaa

King paper

Blast

Oh king paper

Remember the first time when we met

You say make I no run follow Janet o

Say you go love me make we best

Na you don make me love o

Ayeme

Ayeme

Ayeme ki ododo

Ayeme wo yovwi no

Ku wo jevwe ki ododo

Your love dey sweet me pass jollof

(gaga)

Abeg help me ask Jollof o

E be like you put me for pot

Banga soup and starch o

Ayeme ori Urhobo

Ayeme ki ododo

Let me hear you say I do

Ayeme ki ododo

Ayeme ori Urhobo

Ayeme ki ododo

Let me hear you say I do

Ayeme ki ododo

Ayeme kero

You are too yovwi

Who wan try you

Trailer load of ofovwi

Wahala go get issues

Only your waisty

Problem

You fine pass Nigeria jersey

Pikin mama put for back

No know say road far

Remember that year when be say

We no hold bar

All your friends dey beg you

Make you discharge me

But you go collect money from their hands

Recharge me

Night calls wan turn us to vigilante

You know everything that year na

Shin shin no dey

Banga rice for cellophane

Dey follow up

Na one room we dey stay

Wetin area go talk

Ayeme

Ayeme

Ayeme ki ododo

Ayeme wo yovwi no

Ku wo jevwe ki ododo

Ayeme ori Urhobo

Ayeme ki ododo

Let me hear you say I do

Ayeme ki ododo

Yeah… See

Bros most times

Na your woman be your real guy

You know how many times e burst

When men men fly

Sars pick me

Nobody gree come station

I fall sleep cell that night

If not be she when come

Carry me go house

Make eba for me

Carry water press the place when them blow me

She don warn me no dey follow them drag gun

But like deaf I no dey hear word

I too stubborn

The next day I don enter area go gamble

She no dey like make I kpo

So I dey go jungle

Fat jumbo for my hand dey reason things

Remove her from my life man

Na prison things

Na she be my number one

I go keep her

Day break everywhere burst

Use Benz sweep her

The money loud

No be that time when e dey whisper

Bullion van too small

Make them bring tipper

I wan spray

Ayeme

Ayeme

Ayeme ki ododo

Ayeme wo yovwi no

Ku wo jevwe ki ododo

Your love dey sweet me pass jollof

(gaga)

Abeg help me ask Jollof oh

E be like you put me for pot

Banga soup and starch oh

Ayeme ori Urhobo

Ayeme ki ododo

Let me hear you say I do

Ayeme ki ododo

Ayeme ori Urhobo

Ayeme ki ododo

Let me hear you say I do

Ayeme ki ododo

Abeg

Yeah

Enough respect to Mike Okokri

You know the voltage na

Ose miguo

They say when music sweet

You go bring am come back o

You sing am two times

Na so e be

But this one we go sing am hundred times

Too sweet

Abeg

Bros shook hand for pocket spray madam

No dey hold tight na

Spray madam

Oga shook hand for pocket spray madam

Everything dey with you eh

Spray madam

Na your wedding day be this eh

Spray madam

Everythingred dey with you bros spray madam

Oga shook hand for pocket spray madam

Eh

(Ayeme ki ododo)

Spray madam

Unto voltage

Day break everywhere burst

It’s your wedding day

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi