Welcome to Warri - Erigga

Welcome to Warri - Erigga

Год
2019
Язык
`Inglese`
Длительность
235210

Di seguito il testo della canzone Welcome to Warri , artista - Erigga con traduzione

Testo " Welcome to Warri "

Testo originale con traduzione

Welcome to Warri

Erigga

Yes

I Dey Always They Tell People Say For

This Town We Get 3 Different Community

Ekpan, Agbasa, & Okere

(Agbasa) If Dem Hold You Say U Thief Phone

U Dey Pay 4 stabiliser and Phone

(Okere) If them Hold U Till Day Break Na Bottom Stairs U dey Sleep But

(Ekpan) If Dem Wan Give U Post Dem No Dey Look Say U Be Indigene

Na The Kind Mark Wey Dey

Ur Body Dem Take Dey Give U Position

If U Get 1 Eye U Be Vice

If Ur Hand Dey Seaze U Be P.R.O

If U Get Bullet Mark U Be D. C

If U Waka Dey Wave U Be Press

(area I hail oooooo) Old Warri

Welcome To warri Where All The Mama’s dey Vex

F*ck Up No Dey Sawa

She Tatto am 4 Her Breasts

Her Son Dey Press

Two Kala Under Her Dress

She Ready Shoot Olokpa If Them Come Her Address (Rest)

No Be Today She Don Dey See Her arrest

Area Mama 4 D Hood U No Wan See Her Vex

Apart From Cocaine Nothing Mama No Dey Sell

1999 Dem Lock Mama Throw Her Inside Cell

Dem Carry Her Pass Me Where I For Dey Play Monkey Post

They Almost Blast Me With Slap

I Take Off With My Kittos

The First Time I See where Dem Stab Person Neck

Na 94 Two Seconds Naso Andrew Fall

Andrew Mama Dey Bust Cry

Who Do Am Don Run

Full Compound Dey Pack Egbe The Police Dey Come

U Suppose Know Egbe

Dat Guy Matter Na Dead

Him Fit Arrest The Full Area If e Enter He Head

I No Be Mumu Aje

I know The Area Well

Full Agbasa, Igbudu Dem Know My Matter There

Odumu, Sobo, Ejegba We Get House 4 Ekpan

Go Udu, Oruvworun

The hands sound

I No Be Mumu Aje

I Know The Area well

Warri Crisis 99 I Dey There

Marine gate, iyara

We Get House 4 Ekpan

Go Ogborikoko

Ask na

The hands sound

Dem Butcher My Friend Hand 4 Agbasa Feast

With Old Cutlass Naso Fight Take Enter Street

Igbo Market Men Dey Run Enter People Shop

Carry 2 Wrong Set Of Shoes Till the Feast Stop

Police Dey Shout If U Move

I No Fit Stop

Follow Me Enter Ejegba I Enter U top

Our Biggest Fright Na Ekpan Hilux Light For Night

Those Men No Get Joy Beating Na their Appetite

I Dey Ceiling When Dem Carry All My Guys Go

Government Bangle For The Hand Let D Dice Roll

Papa Dey Waka Police Matter 3 Weeks Straight

Native Doctor & Pastor For Here Dey Lick Plate

Imagine Say The Full Area No Get Big Man

Wetin Concern Signboard And Who Dey Sell Weed Man

Dry Bread and Sadine Plus Igbe Fanta

Naim We Dey Chop After We Don Smoke For Downtown

I No Be Mumu Aje

I know The Area Well

Full Agbasa, Igbudu Dem Know My Matter There

Odumu, Sobo, Ejegba We Get House 4 Ekpan

Go Udu, Oruvworun

The hands sound

I No Be Mumu Aje

I Know The Area well

Warri Crisis 99 I Dey There

Marine gate, iyara

We Get House 4 Ekpan

Go Ogborikoko

Ask na

The hands sound

Marine gate, iyara

We Get House 4 Ekpan

Go Ogborikoko

Ask na

The hands sound

Yes Naso Eee Be For The Same Warri Where We Dey Area & Characters

Iyara (NairaBet)

Isido (Vigilante)

Obire (D.J)

Ereku (Dustbin)

Ogedegbee (Waka well)

Pesu (Confra Boys)

Victory Avenue (Beggi Beggi)

Hausa Quarters (Ol chains)

Garage (Ticket)

Oppe (Gamblers)

Ometa (No Neighbor)

Agbasa (No Company)

Ogunu (No Market)

Makaiva (Gbo Gbo)

Okere (Juju)

Ajamoga (Link Road)

NPA (Diesel)

Ogbangwe (Judge Judge)

Avenue (Depot)

Airport Road (Ole)

Ekpan (Murder)

(Abeg)

Day Break Everywhere Bust Men

Is The Erigma 2

I Know U Waited 7 Years 4 Dis men

Guess What U No Wait In Vein Aswear

Burst Una Screen Guard

(No Limit)

All The Jam Dey Bang

Abeg Commot Ur Leg 4 High Tension ooo

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi