
Di seguito il testo della canzone Colonial Mentality , artista - Fela Kuti con traduzione
Testo originale con traduzione
Fela Kuti
If you say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
I say you fit never release yourself
Colo-mentality
E be say you be colonial man
You don be slave man before
Them don release you now
But you never release yourself
E be so
He be so them dey do, them dey overdo
All the things them dey do (He be so!)
E be so them dey do, them think dey say
Dem better pass them brothers
No be so?
(He be so!)
De ting wey black no good
Na foreign things them dey like
No be so?
(He be so!)
Dem go turn air condition
And close Dem country away
No be so?
(He be so!)
Them Judge him go kack wig
And jail him brothers away
No be so?
(He be so!)
Dem go proud of dem name
And put dem slave name for head
No be so?
(He be so!)
Colo-mentality now make you hear me now
Colo-mentality!
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Williams you make you hear
Mr. Allia you make you hear
Mr. Mohammed you make you hear
Mr. Anglican you make you hear
Mr. Bishop you make you hear
Mr. Catholic you make you hear
Mr. Muslim you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Mr. Ransome you make you hear
Mr. Ransome you make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Na Africa we dey o make you hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality hear
Colo-mentality!
Se dici di essere un uomo coloniale
Non sei stato uno schiavo prima
Loro non ti rilasciano ora
Ma non ti liberi mai
Dico che sei in forma, non liberarti mai
Mentalità cromatica
Dici che sei un uomo coloniale
Non sei stato uno schiavo prima
Loro non ti rilasciano ora
Ma non ti liberi mai
Sii così
Egli sia così loro fanno, loro esagerano
Tutte le cose che fanno (Egli sia così!)
E sia così lo fanno, pensano di dire
È meglio che li passi fratelli
No essere così?
(Egli sia così!)
De ting wey black non buono
Non sono cose straniere che gli piacciono
No essere così?
(Egli sia così!)
Dem go turn aria condizionata
E chiudi il paese dei Dem
No essere così?
(Egli sia così!)
Loro lo giudicano go kack parrucca
E imprigionalo fratelli
No essere così?
(Egli sia così!)
Sono orgoglioso del nome
E metti il nome dello schiavo per testa
No essere così?
(Egli sia così!)
La mentalità cromatica ora mi fa sentire adesso
Mentalità cromatica!
Signor Ransome, ti fa sentire
Signor Williams, lei lo fa sentire
Signor Allia, lei lo fa sentire
Signor Mohammed, lei lo fa sentire
Signor Anglicano, ti fa sentire
Signor Bishop, lei lo fa sentire
Signor Cattolico, ti fa sentire
Signor Musulmano, ti fa sentire
Na Africa, non ti facciamo sentire
Na Africa, non ti facciamo sentire
Colo-mentalità ascolta
Colo-mentalità ascolta
Signor Ransome, ti fa sentire
Signor Ransome, ti fa sentire
Na Africa, non ti facciamo sentire
Na Africa, non ti facciamo sentire
Colo-mentalità ascolta
Colo-mentalità ascolta
Mentalità cromatica!
Fela Kuti, Sahr Ngaujah, Saycon Sengbloh • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
F. Mills, Fela Kuti • 2016
Rema, Virgil Abloh, Fela Kuti • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi