
Di seguito il testo della canzone Power Show , artista - Fela Kuti con traduzione
Testo originale con traduzione
Fela Kuti
Everywhere you go
Everywhere you dey
Everybody want do power show
Na wrong show O
You reach boarder immigration
Officer dey
Him go bluff you
Waste your time
Change him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den dem pull dem chair
Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start Dem
Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty Kobo
Na that time dem go start them
Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
Him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, Nonentity
You go suffer for nothing
Na that time dem go start dem
Power Show
Na wrong show O
Power Show
Na sad thing
Na bad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O
Ovunque tu vada
Ovunque tu dia
Tutti vogliono fare uno spettacolo di potere
Na spettacolo sbagliato O
Raggiungi il confine con l'immigrazione
Ufficiale dey
Lui ti bluffa
Perdi il tuo tempo
Cambiagli i pantaloni
Alcuni si pettinano i capelli
Den ordinato dem tavolo
Den dem pull dem sedia
Prima che lui se ne vada, di' che sei lì
Se non parli veloce
Lui va a caccia di merda
Lui torna di merda
E tu parli con am
Poi sorprendi quando lui
Capanna per te
Lui va dì che no vai cross
Oggi non vai in croce
Na quella volta dem go start Dem
Spettacolo di potere O O
No spettacolo sbagliato
Vai all'ufficio postale allo stesso modo
Dem ti bluffano
Perdi il tuo tempo
Corri su
E poi ti butti giù
Dem go stancherai il tuo corpo
E poi stanca la tua mente
E stancano tutta la tua mente
Dem go dire no cambiamento per cinquanta Kobo
Na quella volta dem andare avviarli
Spettacolo di potere O O
Na spettacolo sbagliato O
Il proprietario di un'auto se lo prende
La sua macchina spinge lui la macchina spinge il lavoratore
Giù per strada
Poi inizia a blaterare
Operaio sciocco
Nulla, lui non ottiene soldi
Guardalo sandali e don finitura a strappo
Guardalo pantaloni e don strappare per Yansh
Guardalo canottiera e don finitura sporca
Guardalo corpo e niente bagno stamattina
Guardalo in tasca e non finisci a secco
Vai a soffrire per niente
Vai a soffrire per niente
Non mi conosci sha?
Sarò generale per l'ufficio dell'esercito I
Sono l'ufficiale della stazione di polizia
Sarò segretario per un ufficio governativo
Sciocco lavoratore, Nulla
Vai a soffrire per niente
Na quella volta dem go start dem
Spettacolo di potere
Na spettacolo sbagliato O
Spettacolo di potere
Una cosa triste
Non è una brutta cosa
Na spettacolo sbagliato O
Potenza na per aiutare la tua terra
Na per aiutare i tuoi amici
Na spettacolo sbagliato O
Fela Kuti, Sahr Ngaujah, Saycon Sengbloh • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
Fela Kuti, Sahr Ngaujah • 2016
F. Mills, Fela Kuti • 2016
Rema, Virgil Abloh, Fela Kuti • 2021
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi