Di seguito il testo della canzone Babylon , artista - Nneka con traduzione
Testo originale con traduzione
Nneka
As you dey so
U dey bow ur head
As u dey there so
U dey shed those tears
My broda make u stand up
This life u got nothing to loose
My sister make u wake up
Journey wen u don waka no be invane
Me I know say
You dey work well well
You don sweat well well;
suffer suffer well well
Waka waka well well
Why my people dey suffa for this naija
Why my people dey suffa for Africa
For the people of the ghettos
Na blood shed and sorrow dey rain
Dem don blind our eyes with dem wordly things
Say 'd battle never finish oh it just begins
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awolowa talk am
U na no dey hear u fit kill d' messenger
But u no fit kill the message
Kill me messenger, u no fit kill the message
Why my people dey sufa for Africa
Why my people dey suffa for this naija, in babylon
Suffer suffa, oh naija
Suffer aahhhh?
Africa
In you babylon
On our way to zion
Come fai così
Inchina la testa
Come tu devi lì, così
Hai versato quelle lacrime
Il mio broda ti fa alzare
In questa vita non hai niente da perdere
Mia sorella ti fa svegliare
Journey wen u don waka no be invane
Io lo so dire
Lavori bene bene
sudi bene;
soffrire bene soffrire bene
Waka waka bene bene
Perché il mio popolo dey suffa per questa naija
Perché il mio popolo dee suffa per l'Africa
Per la gente dei ghetti
Non c'è sangue versato e il dolore è piovuto
Dem non accecano i nostri occhi con dem cose mondane
Diciamo che la battaglia non finisce mai, oh inizia solo
Saro wiwa talk am, azikiwe talk am awlowa talk am
Non hai sentito che sei adatto a kill d' messenger
Ma non puoi uccidere il messaggio
Uccidimi messaggero, non sei adatto uccidi il messaggio
Perché il mio popolo dee sufa per l'Africa
Perché il mio popolo dey suffa per questa naija, a babilonia
Soffri suffa, oh naija
Soffri aahhhh?
Africa
In te Babilonia
In viaggio verso zion
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi