Di seguito il testo della canzone Local Champion , artista - Nneka con traduzione
Testo originale con traduzione
Nneka
Shebi I be half caste, because I carry colour follow body, borrow pose
Shebi I be villager, because I get swag wey lagos woman no get
You talk sey I be illiterate because I get waffi attitude for inside my blood
I no go lie, I tried to adjust to your oyibo Lagos style, but I failed
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae

Make we no lie, na you talk sey my food resemble mama put own
But you must confess, na my local way dey sweet you pass
Shebi you dey miss me now, coz I no wear skirt, koi koi shoe and weave-on
Because I no like your flashy way, you dump originality, dump, dump me
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Naija reggae, warri reggae
Dem born me near Okprikoko village
Warri reggae, waffi reggae
Dem see me for your Lagos city poster
I be Naija reggae, I be warri reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem born me near Okporikoko village
I be warri reggae, dem say I be waffi mugu
But dem see me for your Lagos city poster
Shebi sono una mezza casta, perché porto il colore seguendo il corpo, prendendo in prestito la posa
Shebi, sarò un abitante del villaggio, perché ricevo uno swag wey lagos woman no get
Dici che sono analfabeta perché ho un atteggiamento waffi per dentro il mio sangue
Non mentirò, ho provato ad adattarmi al tuo stile oyibo Lagos, ma non ci sono riuscito
Sarò Naija reggae, sarò warri reggae
Dem mi è nato vicino al villaggio di Okporikoko
I be warri reggae, dem dire che sono waffi mugu
Ma guardami per il tuo poster della città di Lagos
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem mi è nato vicino al villaggio di Okporikoko
I be warri reggae, dem dire che sono waffi mugu
Ma guardami per il tuo poster della città di Lagos
Non fare bugie, na tu parli sey il mio cibo assomiglia a mamma messo proprio
Ma devi confessare, na il mio modo locale è dolce che passi
Shebi, ti manco ora, perché non indosso gonna, scarpe koi koi e intreccio
Perché non mi piace il tuo modo appariscente, scarichi l'originalità, scarichi me
Sarò Naija reggae, sarò warri reggae
Dem mi è nato vicino al villaggio di Okporikoko
I be warri reggae, dem dire che sono waffi mugu
Ma guardami per il tuo poster della città di Lagos
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem mi è nato vicino al villaggio di Okporikoko
I be warri reggae, dem dire che sono waffi mugu
Ma guardami per il tuo poster della città di Lagos
Naija reggae, warri reggae
Dem mi è nato vicino al villaggio di Okprikoko
Warri reggae, waffi reggae
Mi vedono per il tuo poster della città di Lagos
Sarò Naija reggae, sarò warri reggae
Dem mi è nato vicino al villaggio di Okporikoko
I be warri reggae, dem dire che sono waffi mugu
Ma guardami per il tuo poster della città di Lagos
Waffi reggae, I be Naija reggae
Dem mi è nato vicino al villaggio di Okporikoko
I be warri reggae, dem dire che sono waffi mugu
Ma guardami per il tuo poster della città di Lagos
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi