Oga Police - P-Square
С переводом

Oga Police - P-Square

Год
2009
Язык
`Inglese`
Длительность
229120

Di seguito il testo della canzone Oga Police , artista - P-Square con traduzione

Testo " Oga Police "

Testo originale con traduzione

Oga Police

P-Square

Оригинальный текст

Na which kind yawa bi dis yi e

Ooh

I was driving, wasn’t speeding so fast

I just dey go jeje, I no high

See this honey

She was looking so fly

As I dey try to step up to her

Then she said hi

Come on, baby, make you step into my car

Me I go take you to a place

Wey you go like, I no lie

Make you sit back relax and feel fine

Cos seriously I get plans

Then all of a sudden see then them a coming

They tell me make I stop but I don’t know why

Who be that, the police

They took my papers from me

And I say Sir

Why you do me so

Oga police e

Wetin be dis e

You just dey stress me, dey vex me

Na which kind yawa be dis e

Why you doing dis e

Oh, no

See wetin I dey miss

Oga police e

Wetin be this e

You just dey stress me, dey vex me

Na which kind yawa be dis e

Why you doing dis e

Oh no

Oga police yi e

Na which kind yawa be dis yi e

Oh no

Na so we dey for beer parlor just dey jolly

With a friend from America

Wey get money

And for my front

Ishiewu and turkey

Different kind of shayo

We dey make eye doti

Plenty bobos just dey make the noise (Hey!)

Enough chickitos just dey make their choice (One more plate)

As I dey hail my guy

Begin dey wash my hand e

I just dey start e

Then all of a sudden, see then them a coming

Everybody start to run

But I don’t know why

Who be dat, the police

They put their handcuffs on me

Then I say, Sir, na wetin I do

Tell me

Na wetin you go do for this life

Wey police no go come harass you

I no know oh

Even though you be superstar

Them go still come embarrass you

Tell me

Na wetin you go do for this life

Wey police no go come harass you

Oga police e

Wetin be this e

Na which kind yawa be this e

No, no

Na which kind yawa be this e

No, no, no, no, no, no, no, no

For my woman, to my friends

Перевод песни

Na che tipo yawa bi dis yi e

Ooh

Stavo guidando, non stavo accelerando così velocemente

Vado solo jeje, non mi sballo

Guarda questo miele

Sembrava così volare

Mentre cerco di avvicinarmi a lei

Poi ha detto ciao

Dai, piccola, fatti entrare nella mia macchina

Io vado a portarti in un posto

Ehi, vai come se non mentissi

Fatti sedere rilassato e sentirti bene

Perché sul serio ho dei piani

Poi all'improvviso li vedo arrivare

Mi dicono che mi fanno smettere ma non so perché

Chi è quella, la polizia

Mi hanno preso i documenti

E io dico signore

Perché me lo fai

Oga polizia e

Wetin be dis e

Mi hai solo stressato, mi hai irritato

Na che tipo yawa essere dis e

Perché stai facendo dis e

Oh no

Guarda cosa mi manca

Oga polizia e

Wetin be questo e

Mi hai solo stressato, mi hai irritato

Na che tipo yawa essere dis e

Perché stai facendo dis e

Oh no

Oga polizia yi e

Na che tipo yawa essere dis yi e

Oh no

Na so noi per birreria siamo semplicemente allegri

Con un amico dall'America

Prendiamo soldi

E per il mio fronte

Ishiewu e la Turchia

Diversi tipi di shayo

Facciamo gli occhi doti

Un sacco di bobo fanno solo il rumore (Ehi!)

Abbastanza pulcini fanno la loro scelta (un altro piatto)

Mentre saluto il mio ragazzo

Cominciano a lavarmi le mani e

Ho appena iniziato e

Poi all'improvviso, vederli arrivare

Tutti iniziano a correre

Ma non so perché

Chi essere dat, la polizia

Mi hanno messo le manette

Poi dico, signore, e non lo faccio

Dimmi

Na wetin che vai fare per questa vita

Ehi, polizia, no vai vieni a molestarti

Non lo so oh

Anche se sei una superstar

Vanno ancora vengono a metterti in imbarazzo

Dimmi

Na wetin che vai fare per questa vita

Ehi, polizia, no vai vieni a molestarti

Oga polizia e

Wetin be questo e

Na che tipo yawa essere questo e

No, no

Na che tipo yawa essere questo e

No, no, no, no, no, no, no, no

Per la mia donna, per i miei amici

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi