Bunieya Enu - P-Square
С переводом

Bunieya Enu - P-Square

Год
2017
Язык
`Inglese`
Длительность
284520

Di seguito il testo della canzone Bunieya Enu , artista - P-Square con traduzione

Testo " Bunieya Enu "

Testo originale con traduzione

Bunieya Enu

P-Square

Оригинальный текст

Oh oh oh oh oh !

Oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

Chei, see

The way we dey spend this money no dey fear me (fear me)

I got so many people wey dem dey dare me (eeh)

Ba-ba Back in the days nobody send me

Now dem come dey near me, cause dem want to see me fail

Thank God its Friday (Friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

Im so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We Thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That’s why we celebrate

Let’s celebrate

Now, put your hands in the air

Wave’em up like you just don’t care (care)

I know sey we pop champagne (eeh)

Jubilate and no complain oh

Na so we dey do am everyday

Kpata Kpata we go kneel down dey pray

Scatter them, dey go start to dey craze oh

Na wetin remain oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

So make you no mind them oh

No do gragra, no send them oh

Come join body, make we blend them oh

Make you dey tell them sey

Thank God its Friday (friday)

And I go rock am like my bai-day

Oh Oh Oh

Im so excited (excited)

So everybody show your style eeh

As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate (2x)

We thank God oooh

Baba you too much oooh

We thank God oooh

You too much oh, you too much oh

That’s why we celebrate

Let’s celebrate

As we dey celebrate, we dey jubilate

Omo no player hating, make you no dey underate

Na we dey calculate, You dey speculate

Me I no send them oh, no send then oh

But thank God it’s Friday and I go rock am like my bai-

Day

Oh Oh Oh Oooh

I’m so excited (excited)

So everybody (eeeh)

Move your body (eeeh)

(As we dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

Buni be nu ya Enu, As we dey celebrate

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

As we dey celebrate

We thank God oh, Baba you too much ooh (baba you too

Much)

We thank God oooh

You too much oh (i say) you too much oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Bunieya Enu, As we dey celebrate

Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu

Buni be nu ya eeeh!

As we dey celebrate

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Перевод песни

Oh oh oh oh oh!

Oh oh oh oh

Oh oh oh oh oh oh oh oh

Mentre noi festeggiamo

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mentre festeggiamo (2 volte)

Ringraziamo Dio oooh

Baba sei troppo oooh

Ringraziamo Dio oooh

Tu troppo oh, tu troppo oh

Chei, vedi

Il modo in cui spendiamo questi soldi non mi teme (tememi)

Ho così tante persone che mi sfidano (eeh)

Ba-ba Ai tempi nessuno mi mandava

Ora vieni vicino a me, perché vogliono vedermi fallire

Grazie a Dio è venerdì (venerdì)

E vado rock come il mio giorno di bai

Oh oh oh

Sono così eccitato (eccitato)

Quindi mostrate tutti il ​​vostro stile eeh

Mentre noi festeggiamo

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mentre festeggiamo (2 volte)

Ringraziamo Dio oooh

Baba sei troppo oooh

Ringraziamo Dio oooh

Tu troppo oh, tu troppo oh

Ecco perché celebriamo

Festeggiamo

Ora alza le mani in aria

Salutali come se non ti importasse (cura)

Lo so se facciamo champagne (eh)

Giubilo e nessun lamento oh

No, così lo facciamo tutti i giorni

Kpata Kpata, ci inginocchiamo per pregare

Sparpagliali, iniziano a impazzire oh

Na wetin resta oh

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Quindi non ti importa di loro oh

No fa gragra, no inviali oh

Unisciti al corpo, falli fondere oh

Fatti dire loro sey

Grazie a Dio è venerdì (venerdì)

E vado rock come il mio giorno di bai

Oh oh oh

Sono così eccitato (eccitato)

Quindi mostrate tutti il ​​vostro stile eeh

Mentre noi festeggiamo

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mentre festeggiamo (2 volte)

Ringraziamo Dio oooh

Baba sei troppo oooh

Ringraziamo Dio oooh

Tu troppo oh, tu troppo oh

Ecco perché celebriamo

Festeggiamo

Mentre festeggiamo, esultiamo

Omo no odiare i giocatori, non farti dey underate

No noi calcoliamo, tu speculi

Io non li invio oh, non invio allora oh

Ma grazie a Dio è venerdì e vado rock sono come il mio bai-

Giorno

Oh Oh Oh Oooh

Sono così eccitato (eccitato)

Quindi tutti (eeeh)

Muovi il tuo corpo (eeeh)

(Come dey) Bunieya Enu Bunieya Enu

Buni be nu ya Enu, mentre noi festeggiamo

Bunieya Enu Bunieya Enu

Bunie nu ya Enu

Mentre noi festeggiamo

Ringraziamo Dio oh, Baba anche tu ooh (baba anche tu

Molto)

Ringraziamo Dio oooh

Tu troppo oh (dico) tu troppo oh

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Bunieya Enu, Mentre festeggiamo

Buni be nu ya Enu, Buni be nu ya Enu

Buni be nu ya eeeh!

Mentre noi festeggiamo

Ima no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Maka no okacha si ma dunine (enu)

Okacha si ma dunine (enu)

Asim no okacha si ma dunine (enu)

Bunieya Enu, Bunieya Enu

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi