Say Your Love - P-Square
С переводом

Say Your Love - P-Square

Год
2009
Язык
`Inglese`
Длительность
313260

Di seguito il testo della canzone Say Your Love , artista - P-Square con traduzione

Testo " Say Your Love "

Testo originale con traduzione

Say Your Love

P-Square

Оригинальный текст

Na today eee

E don tae

Girl you no say me I no dey lie

this is what you say to me

what you say to me

you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

u say ur love no dey lie

e don tee

make u tell ur friends wetin dey (na today)

shae you no say me I no dey lie

this is what you say to me what you say to me

she go talk say we go spend our lives together

she like me pass her own mother

she prefer me pass her own father

ma brothers tell me which kind lie be dis na today ya e don tae

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down

girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae

Na the same girl wae I see inside my best friend auto

Oh no no be so

Well I donât need an explanation den why you dey hala ah ai

Tell me really why you dey hala

Dey talk say who say she say that

Na she say dat p-square don say dat

Ma brother tell me which kind life be this she don kolo

I swear no body go believe you can do me so

the very day that I saw you

girl I knew you were a playa

cos you wna break ma heart and turn me upside down

girl you no se me I no de lie

this is what you say to me what you say to me

girl anytime wae I dey witchu

girl I feel sey you be witch oh

make you get out of ma sight make you find your way

tell me which kind lie be this na today ya e don tae

Huh huh huh

What sort of a life is this

Which of kind life we be dis

For so long we dey face trouble

dey hustle dey bubble for jungle

no be for double

na the same girl wae I hustle

na she be trouble

who be that babe wae dey fumble

make she no sef

why why

why I go cry wen I dey try

she dey lie say her love no dey die (e ya)

so now baby tell me who dey lie (e ya)

make I tell you wetin I get for ma mind baby

girl wetin I do you

I dey try to let no know sey I like you pass my mama

E yo dat was then

But now girl I donât need you no more

Make you go I donât need you nomore

girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I donât need you no more

cos this is what you say to me what you say to me

in background

girl wetin I do you

make you tell me make I goon

girl wetin I do you

make you go I donât need you no more

girl I go die oh ooh oh

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

you say your feelings no dey die

see me girl I dey cry

ee yai oh no

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your love no dey lie

eh eh e eh eh e eh e e ooh on

ee yai oh no

you say your feelings no dey die

you say love no dey die oh

girl I go die oh oh o

see me girl I dey cry

tell me which kind lie be dis na today yai e don tae

Перевод песни

Na oggi eee

E don tae

Ragazza, non dimmi, io non mento

questo è ciò che mi dici

quello che mi dici

dici che il tuo amore non mente

dici che i tuoi sentimenti non muoiono

guardami ragazza che piango

ee yai oh no

tu dici amore no dey muoiono oh

guardami ragazza che piango

dimmi che tipo di bugia è dis na oggi yai e don tae

tu dici che il tuo amore non mente

e non tee

fallo dire ai tuoi amici wetin dey (na oggi)

non mi dici, non mentono

questo è quello che mi dici quello che mi dici

lei va a parlare dicendo che andiamo a passare le nostre vite insieme

lei come me passa sua madre

lei preferisce che io superi suo padre

Ma fratelli dimmi che tipo di bugia è dis na oggi ya e don tae

lo stesso giorno in cui ti ho visto

ragazza, sapevo che eri una playa

perché vuoi spezzarmi il cuore e mettermi sottosopra

ragazza tu non mi se mi non menti

questo è quello che mi dici quello che mi dici

ragazza in qualsiasi momento io dey witchu

ragazza, sento che sei una strega oh

farti uscire dalla ma vista farti trovare la tua strada

dimmi che tipo di bugia è questa na oggi ya e don tae

È la stessa ragazza che vedo nell'auto della mia migliore amica

Oh no no essere così

Beh, non ho bisogno di una spiegazione sul perché dey hala ah ai

Dimmi davvero perché dey hala

Dey parlare dire chi dice che lo dice

Na lei dice dat p-square non dire dat

Ma fratello dimmi che vita gentile è questa lei don kolo

Ti giuro che nessuno creda che tu possa farlo con me

lo stesso giorno in cui ti ho visto

ragazza, sapevo che eri una playa

perché vuoi spezzarmi il cuore e mettermi sottosopra

ragazza tu non mi se mi non menti

questo è quello che mi dici quello che mi dici

ragazza in qualsiasi momento io dey witchu

ragazza, sento che sei una strega oh

farti uscire dalla ma vista farti trovare la tua strada

dimmi che tipo di bugia è questa na oggi ya e don tae

Eh eh eh

Che razza di vita è questa

Di quale gentile vita siamo dis

Per così tanto tempo dobbiamo affrontare problemi

dey hustle dey bolla per la giungla

no essere per il doppio

na la stessa ragazza wae io fannullo

na lei problema

chi è quella bambina che guasta

farla non se

perchè perchè

perché vado a piangere quando ci provo

lei mente dice il suo amore non muore (e ya)

quindi ora piccola dimmi chi mentono (e ya)

ti faccio dire qualcosa che mi prendo per la mente piccola

ragazza che ti fa

Cerco di non far sapere se mi piaci passare a mia mamma

E yo dat era allora

Ma ora ragazza non ho più bisogno di te

Forza, non ho più bisogno di te

ragazza che ti fa

fammi dire fammi andare

ragazza che ti fa

farti andare non ho più bisogno di te

perché questo è quello che mi dici quello che mi dici

sullo sfondo

ragazza che ti fa

fammi dire fammi andare

ragazza che ti fa

farti andare non ho più bisogno di te

ragazza, vado a morire oh ooh oh

eh eh e eh eh e eh e e ooh avanti

ee yai oh no

dici che il tuo amore non mente

dici che i tuoi sentimenti non muoiono

guardami ragazza che piango

ee yai oh no

tu dici amore no dey muoiono oh

ragazza, vado a morire oh oh o

guardami ragazza che piango

dimmi che tipo di bugia è dis na oggi yai e don tae

eh eh e eh eh e eh e e ooh avanti

ee yai oh no

dici che il tuo amore non mente

eh eh e eh eh e eh e e ooh avanti

ee yai oh no

dici che i tuoi sentimenti non muoiono

tu dici amore no dey muoiono oh

ragazza, vado a morire oh oh o

guardami ragazza che piango

dimmi che tipo di bugia è dis na oggi yai e don tae

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi