Bizzy Body (Instumental) - P-Square
С переводом

Bizzy Body (Instumental) - P-Square

Год
2009
Язык
`Inglese`
Длительность
311250

Di seguito il testo della canzone Bizzy Body (Instumental) , artista - P-Square con traduzione

Testo " Bizzy Body (Instumental) "

Testo originale con traduzione

Bizzy Body (Instumental)

P-Square

Оригинальный текст

We bring you back again

Da remix

With your bizzy body eh

Yo P

Every body eh

Its the Weird MC

Eh eh eh eh eh eh

1: Weird MC

Ok now

Bring it on now

Here we go now

With the flow now Peter, Paul and Shola

This na fresh from naija

Oya: P Square

See them, see them

Them done come back again now

I beg you sister, abi you get one

Agenda

Why you put me in between the middle

Of the center

Cos me no like no pretender

Make you stop to dey look

And start to dey groove

Peter and Paul them be one no be

Two

Remember say them get gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare

You make me really wanna touch

Your ware

When you hook up in the club oh

Give them a run oh

Give them a jump oh

With your bizzy body eh

You go soji eh

Everybody eh

Move your body eh

With your bizzy body eh

You go soji eh

Everybody eh

Move your body eh

Somebody say

Oh oh, oooh ooooh oooh

Everybody say

Oh oh, oooh ooooh oooh

Rudeboy

2: P Square

We done bring back the remix

Everybody in the club, una dey

Feel me

You dey soji Mr. DeeJay

You dey kill me

Wine up your body

If you dey dig me

So make you tease me, tease me

Till I lose control

Cos your know why, my sister

We go commit murder

Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no dey bother Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no be losers, we

Dey shun now

Move up your body with your bizzy

Body thunder

Gbosa

Gunshot oh, replace another

REPEAT E yago l’ona

Weird MC dey come

3: Weird MC

What you gonna do

Where you gonna hide

When you wanna show

Any sort of vibe

We got the club so knocked down

We wanna move your bizzy body

Now

Kini mo wi, kini mo so

Move your body

Keep it closer

No dulling, No glocking

No stalling, No shaking

I just dey vibe dey go

No be me oh

Ijo ya oh: P Square

Who be the bagger wey say we no

Dey go further

Tell am say we no be losers, we

Dey shun now

Move up your body with your bizzy

Body thunder

Gbosa

Gunshot oh, replace another

REPEAT HOOK

Перевод песни

Ti riportiamo di nuovo

Da remix

Con il tuo corpo bizzarro eh

Yo P

Ogni corpo eh

È lo strano MC

Eh eh eh eh eh eh

1: Strano MC

Ok ora

Attivalo ora

Eccoci ora

Con il flusso ora Peter, Paul e Shola

Questo na fresco da naija

Oya: Piazza P

Guardali, guardali

Sono tornati di nuovo ora

Ti prego sorella, abi ne prendi uno

Agenda

Perché mi hai messo in mezzo

Del centro

Perché io no come nessun pretendente

Ti fanno fermare a guardare

E inizia a divertirti

Pietro e Paolo loro siano uno non essere

Due

Ricorda di dire che ottengono gbedu Wey go make you soji I love your boom boom bare

Mi fai davvero voglia di toccare

La tua merce

Quando ti colleghi nel club oh

Dai loro una corsa oh

Dai loro un salto oh

Con il tuo corpo bizzarro eh

Vai soji eh

Tutti eh

Muovi il tuo corpo eh

Con il tuo corpo bizzarro eh

Vai soji eh

Tutti eh

Muovi il tuo corpo eh

Qualcuno dica

Oh oh, oooh ooooh oooh

Tutti dicono

Oh oh, oooh ooooh oooh

Ragazzo maleducato

2: P quadrato

Abbiamo riportato il remix

Tutti nel club, una dey

Sentimi

Sei davvero così, signor DeeJay

Mi uccidi

Ravviva il tuo corpo

Se mi scavi

Quindi fammi prendere in giro, stuzzicami

Fino a perdere il controllo

Perché sai perché, sorella mia

Andiamo a commettere un omicidio

Chi essere il bagger che diciamo noi no

Vai oltre

Dimmi, diciamo che non ci preoccupiamo di chi è il bagger che diciamo di no

Vai oltre

Dici che non saremo perdenti, noi

Evitano ora

Alza il tuo corpo con il tuo brivido

Tuono del corpo

Gbosa

Sparo oh, sostituiscine un altro

RIPETI E yago l'ona

Gli strani MC vengono

3: Strano MC

Cosa farai

Dove ti nasconderai

Quando vuoi mostrare

Qualsiasi tipo di atmosfera

Abbiamo messo al tappeto il club così 

Vogliamo muovere il tuo corpo bizzarro

Adesso

Kini mo wi, kini mo so

Muovi il tuo corpo

Tienilo più vicino

Nessun sbiadimento, nessun blocco

Nessuno stallo, nessun tremolio

Ho solo un'atmosfera che va

No sii me oh

Ijo ya oh: P Square

Chi essere il bagger che diciamo noi no

Vai oltre

Dici che non saremo perdenti, noi

Evitano ora

Alza il tuo corpo con il tuo brivido

Tuono del corpo

Gbosa

Sparo oh, sostituiscine un altro

GANCIO DI RIPETIZIONE

Oltre 2 milioni di testi

Canzoni in diverse lingue

Traduzioni

Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue

Ricerca rapida

Trova i testi che ti servono in pochi secondi