
Di seguito il testo della canzone Suffri , artista - Nneka con traduzione
Testo originale con traduzione
Nneka
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of the redemption, naija, naija
We dey talk of resolutions, oya
Tell me where the solution because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake
All these lies so
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother, your wish is my order, oh
But nothing dey change, we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Bridge
Suffri, suffri with my soul oh
Suffri, suffri with my soul oh… jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, suffri with my soul jeh jeh jeh jeh
Don’t you tamper with my soul, eh eh
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish for me to be dressed in laces
As life goes on, I remember all the things I have achieved
Sunset, thunder and the storms show that we have truly, really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin you sow
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to
see deceit
To see us rise we must rejuvenate
Na bottem we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh for too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o
Si parla di nostre elezioni, nigeriani, nigeriani
Parliamo della redenzione, naija, naija
Parliamo di risoluzioni, oya
Dimmi dove è la soluzione perché non cambia nulla
Noi semplicemente svezziamo, semplicemente spruzziamo, semplicemente rastrelliamo
Tutte queste bugie così
Suffri, suffri con l'anima mia, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri con l'anima mia, Oga mi ascolti oh dico
Suffri, suffri con la mia anima jeh jeh jeh jeh
Non manomettere la mia anima, eh eh
Na solo d uomo ricco guadagnano ancora oh
Tutti d moni dove vado oh
Eppure, vedi, na solo i poveri soffrono
Fratello, il tuo desiderio è il mio ordine, oh
Ma non cambia nulla, noi semplicemente lo desideriamo
Abbiamo solo spruzzato, abbiamo solo rastrellato, tutte queste bugie
Suffri, suffri con l'anima mia, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri con l'anima mia, Oga mi ascolti oh dico
Suffri, suffri con la mia anima jeh jeh jeh jeh
Non manomettere la mia anima, eh eh
Ponte
Suffri, suffri con l'anima mia oh
Suffri, suffri con la mia anima oh... jeh jeh jeh
Suffri, suffri con l'anima mia, jeh jeh jeh jeh
Suffri, suffri con l'anima mia, Oga mi ascolti oh dico
Suffri, suffri con la mia anima jeh jeh jeh jeh
Non manomettere la mia anima, eh eh
Oga soddisfa i miei desideri di viaggiare in luoghi lontani
Ma lascia che la mia anima non muoia perché io sia vestito di merletti
Man mano che la vita va avanti, ricordo tutte le cose che ho raggiunto
Il tramonto, i tuoni e le tempeste mostrano che siamo stati davvero, davvero ingannati
Na truth wen dem dey talk say na wetin you seed
Na io vai a raccogliere, ancora na soso mentire, na io noi spargiamo, spruzziamo, apriamo gli occhi su
vedi inganno
Per vederci crescere dobbiamo ringiovanire
In fondo noi teh
In fondo, li abbiamo
In fondo, te li abbiamo per troppo tempo, giù per troppo tempo
Jeh o jeh jeh jeh o
Nneka • 2022
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2015
Nneka • 2022
Nneka • 2016
Nneka • 2015
Nneka, Nneka feat. Ziggy Marley, Eeday, Frank Fitzpatrick • 2019
Maskoe, Nneka • 2014
Angela Maria • 1956
Ece Seçkin • 2024
Eloy • 1992
Jam in the Van, Trash Panda • 2023
Reinaldo • 2002
Çeşitli Sanatçılar, Alp Arslan, Faruk Salgar • 2012
I$$A • 2020
Canzoni in diverse lingue
Traduzioni di alta qualità in tutte le lingue
Trova i testi che ti servono in pochi secondi